ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Another werey unboxing ๐๐ streaming platform go hear am ๐ W COLOGRAPHY ๐๐
186,742 ๆฌก่ง็ โข 21 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

See wetin government done turn our youth into ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

See as that one small like onions ๐ง ๐ซ

the guy on white glasses resemble ochacho

The world will know naija Nigeria ๐ณ๐ฌ owns social media , twitch ๐๐๐๐๐๐๐ carry go

He's imitating carter a lot sha

Which kain kolu be this? ๐คฃ

How serious person go sidon dey burn data onto this kind thing

These guys make me sick for real so fucking irritating..

Na Carter template e still dey use

Make we congratulate am na

See the belle wey this werey take de fool ๐ญ

Wahala just they everywhere

Look another kolu

This one just dey copy Carter Efe

Good morning I have a new post

It's well

Carter influenced

I stil don't understand what these guys offers... Him and Carter.

Lmao ๐

Shey this fooling nor come too much like this omo .. person papa abi boyfriend o

naija werey energy dey different

Trinity na better werey

Bro doing anything to be like Carterefe even his icon dance

Yorugba no sabi copy just like tinubu ๐

WHO BE ALL THESE PEOPLE SEF๐๐๐๐๐๐

Olodo pandemic

Wetin Dey happen like this

@Hardlyseen64 This guy good ๐ I wonโt lie

Who be these ones again?

But this kind of play is meant for kids no?

This one na classic colography๐

Omo see craze people

Ok mk o

๐
