Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Another werey unboxing ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ streaming platform go hear am ๐Ÿ˜‚ W COLOGRAPHY ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

186,742 Aufrufe โ€ข vor 21 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von De god's ๐Ÿ‘น๐Ÿ‘บ
De god's ๐Ÿ‘น๐Ÿ‘บvor 21 Tagen

See wetin government done turn our youth into ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Tee pain ๐Ÿ
Tee pain ๐Ÿvor 21 Tagen

See as that one small like onions ๐Ÿง…๐Ÿ˜ซ

Profilbild von ED
EDvor 21 Tagen

the guy on white glasses resemble ochacho

Profilbild von Anachebe ikechukwu valemtine
Anachebe ikechukwu valemtinevor 21 Tagen

The world will know naija Nigeria ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ owns social media , twitch ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ carry go

Profilbild von ๐ŸซงArchie๐Ÿซง
๐ŸซงArchie๐Ÿซงvor 21 Tagen

He's imitating carter a lot sha

Profilbild von $ilva ๐Ÿ’ธ
$ilva ๐Ÿ’ธvor 21 Tagen

Which kain kolu be this? ๐Ÿคฃ

Profilbild von Sir Pee
Sir Peevor 21 Tagen

How serious person go sidon dey burn data onto this kind thing

Profilbild von Pitagunz ๐Ÿ™Œ ๐Ÿ”ซ
Pitagunz ๐Ÿ™Œ ๐Ÿ”ซvor 21 Tagen

These guys make me sick for real so fucking irritating..

Profilbild von Ruby
Rubyvor 21 Tagen

Na Carter template e still dey use

Profilbild von Rookie B๐Ÿคโ˜”
Rookie B๐Ÿคโ˜”vor 21 Tagen

Make we congratulate am na

Profilbild von Movich panda ๐Ÿผ
Movich panda ๐Ÿผvor 21 Tagen

See the belle wey this werey take de fool ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Ibenobodyoflagosโค๏ธ
Ibenobodyoflagosโค๏ธvor 21 Tagen

Wahala just they everywhere

Profilbild von Friday Okpolokpo
Friday Okpolokpovor 21 Tagen

Look another kolu

Profilbild von GoodGuyRiRi๐Ÿฆ„
GoodGuyRiRi๐Ÿฆ„vor 21 Tagen

This one just dey copy Carter Efe

Profilbild von NAZARETH ENI
NAZARETH ENIvor 21 Tagen

Good morning I have a new post

Profilbild von Olowookere
Olowookerevor 21 Tagen

It's well

Profilbild von Slimeball
Slimeballvor 21 Tagen

Carter influenced

Profilbild von CHIJIOKE MARTIN (HIGH CHIEF)
CHIJIOKE MARTIN (HIGH CHIEF)vor 21 Tagen

I stil don't understand what these guys offers... Him and Carter.

Profilbild von ๐™พ๐™ป๐™ฐ๐™ผ๐™ธ๐™ณ๐™ด๐Ÿ’š
๐™พ๐™ป๐™ฐ๐™ผ๐™ธ๐™ณ๐™ด๐Ÿ’švor 21 Tagen

Lmao ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Nduka D miss Nigeria
Nduka D miss Nigeriavor 21 Tagen

Shey this fooling nor come too much like this omo .. person papa abi boyfriend o

Profilbild von pilyears
pilyearsvor 21 Tagen

naija werey energy dey different

Profilbild von Clint wright
Clint wrightvor 21 Tagen

Trinity na better werey

Profilbild von lazarus
lazarusvor 21 Tagen

Bro doing anything to be like Carterefe even his icon dance

Profilbild von Nkashi
Nkashivor 21 Tagen

Yorugba no sabi copy just like tinubu ๐Ÿ˜‚

Profilbild von NOSAH KAI
NOSAH KAIvor 21 Tagen

WHO BE ALL THESE PEOPLE SEF๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’™๐Ÿ’™๐Ÿ’™

Profilbild von Kelanny A.
Kelanny A.vor 21 Tagen

Olodo pandemic

Profilbild von Olori๐Ÿ’
Olori๐Ÿ’vor 21 Tagen

Wetin Dey happen like this

Profilbild von 2xRedeemer
2xRedeemervor 21 Tagen

@Hardlyseen64 This guy good ๐Ÿ‘ I wonโ€™t lie

Profilbild von BENUEGIANT ๐Ÿ๐Ÿ‘‘
BENUEGIANT ๐Ÿ๐Ÿ‘‘vor 21 Tagen

Who be these ones again?

Profilbild von Charles Effect
Charles Effectvor 21 Tagen

But this kind of play is meant for kids no?

Profilbild von DREEZ | Afrobeats & Music.
DREEZ | Afrobeats & Music.vor 21 Tagen

This one na classic colography๐Ÿ˜‚

Profilbild von Number One๐Ÿฅ‡
Number One๐Ÿฅ‡vor 21 Tagen

Omo see craze people

Profilbild von @MY_OXBAND๐Ÿ˜Ž๐Ÿ’ฏ
@MY_OXBAND๐Ÿ˜Ž๐Ÿ’ฏvor 21 Tagen

Ok mk o

Profilbild von Ademola
Ademolavor 21 Tagen

๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos