正在加载视频...

视频加载失败

Anthony Joshua I love you❤️

150,012 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Alhaji Pastor Oluwo (Backup Page) 的头像
Alhaji Pastor Oluwo (Backup Page)9 个月前

Kolu when he heard the news of the accident

Ositex 的头像
Ositex9 个月前

Omo this one I deh hear wetin Kolu deh talk u sure say my life never spoil🙆‍♂️😂

King ProspeeX | Growth & Mindset 的头像
King ProspeeX | Growth & Mindset9 个月前

You Neva chop him money bawo 🤣

Their Worst Nightmare 的头像
Their Worst Nightmare9 个月前

Ko gbo ede o gbo eke 😹

Julius 的头像
Julius9 个月前

That your kolish language Abeg no teach any other person ooo

KVNG LEYON 的头像
KVNG LEYON9 个月前

I’m a Ghanaian please what language is he speaking?

4reva_nm🚫 的头像
4reva_nm🚫9 个月前

rip say e no die🤣🤣🤣 abi watin i hear kolu😂😂😂

Aluta 的头像
Aluta9 个月前

Your life Dey spoil small small if you understand this kolush language like this

SaintNiyi 的头像
SaintNiyi9 个月前

Kolu don’t want AJ to die yet cos he hasn’t eaten his money. That’s mean. Only love for the sake of humanity @Iam_Koluu

oluwa😤bunmi🤍🌴 的头像
oluwa😤bunmi🤍🌴9 个月前

Atole Joshua abi wetin I hear 😂😂😂 Kolu 😅

Quami Dotse 的头像
Quami Dotse9 个月前

Today i don hear Kolu’s talking well well😅

EMYNEM 的头像
EMYNEM9 个月前

Funny enough I understand everything kolu do say😂😂😂🤣

Drizzynla 的头像
Drizzynla9 个月前

This one is 100years already, I pray he live long❤️😂

@Lelewan jnr 的头像
@Lelewan jnr9 个月前

Omo na which language u dey speak 🤭😂😂❤️

M-I-C-A-H 🇧🇪 的头像
M-I-C-A-H 🇧🇪9 个月前

Money don dey make kolu voice clear

kofi jnr 的头像
kofi jnr9 个月前

Is that how he talk or ? Cos I cant hear anything 🤦🏾‍♂️

Julius 的头像
Julius9 个月前

E be I Dey hear in Scissors name Abi na my hear Dey deceive me 😂😂😂😂

TARKWA MAYOR 的头像
TARKWA MAYOR9 个月前

you be Aboche err? I no dey hear what he dey talk self eii

ᴀᴋᴀᴛᴀ_ᴋʀᴀᴋʏᴇ 2.0🇬🇭🔫 的头像
ᴀᴋᴀᴛᴀ_ᴋʀᴀᴋʏᴇ 2.0🇬🇭🔫9 个月前

Wey language this?

Lazaruscomeforth🕴️🧊 的头像
Lazaruscomeforth🕴️🧊9 个月前

Omo

Edovk 🪖 的头像
Edovk 🪖9 个月前

Anthony Joshua ❌ Atole Joshua ✅

Edwin Bintum 的头像
Edwin Bintum9 个月前

Na woman man di love nobi Man di Love ei fellow man

Topmost 的头像
Topmost9 个月前

Person wey you no sabi

SON OF GRACE 的头像
SON OF GRACE9 个月前

How many of una notice say kolu dey sound like alien ? 👽🙄🤔

Mr_Vibes 的头像
Mr_Vibes9 个月前

Anthony Joshua abeg show am love ❤️❤️❤️

erb_dool 的头像
erb_dool9 个月前

@Sollex_Xtin Kolu no dey do long video, no be all we dey understand, if to say you no write that caption, I go no understand anything. No hàte Only love 🫶🏾 Big Kolu

Northern Cake Plug 🎂🍰🧁 的头像
Northern Cake Plug 🎂🍰🧁9 个月前

First time I was able to pick what he is saying.

Noni-Blaq ✨🎯 的头像
Noni-Blaq ✨🎯9 个月前

Kolu Respect ❤️💯

LONDON 的头像
LONDON9 个月前

Lowkey na this guy blow carter for twitch

S.Y.B🐾 的头像
S.Y.B🐾9 个月前

Na money kolu Dey after oo,baba talk say e never chop him money before 😂

Mercy 的头像
Mercy9 个月前

Omo I don Dey understand Kolish ooo 🥺

deux! 的头像
deux!9 个月前

Person talk say this guy no funny😂

Edward A Ugbem 的头像
Edward A Ugbem9 个月前

Everybody go cry Peller go cry 😅 lmao

Emenike David 的头像
Emenike David9 个月前

Like say you really know am before. 😂💔

Habibi🦅 的头像
Habibi🦅9 个月前

It's crazy we go to school not to turn out like this but this man's Livin the life rn

相关视频