Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Apartment ads boys during this World Cup
593,997 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

@Faksback666 I wish say na like this e easy 😂😂

😂😂😂

@Faksback666 If na so update easy everybody for get GLE😂

@Faksback666 My guy don post bed room and parlour with one duplex…..Nobody wan rent

@Faksback666 I just rent out one apartment now for 1700🤣😂🤣🤣🤣

@Faksback666 “The lawyer they hired after being caught by the FBI”

@Faksback666 I wan put person on this p. Him use I too know lose opportunity 😂

@Faksback666 na airbnb apt dem go dey find jare

@Faksback666 Faka don drop update don't sleep on it

@Faksback666 Faka fiki

@Faksback666 Them go think say na like this e easy, you get money to pay for ads?😂 You go fit draft contract yourself? Lol

@Faksback666 You no talk Tickets boys 😂

@Faksback666 Bro, for this World cup na tickets boys dey get am clear pass omo 😂

@Faksback666 Omo na ticket Dey go like this 🥲

@Faksback666 If you can post on facebook marketplace, you go chop

@Faksback666 Buy fb post apartments ads then relax Sha sabi package ur work rp choke

@Faksback666 Where una Dey post ? Facebook no go

@Faksback666 @thisisdmt01 I sight the Portuguese flag for your name 🫡

@Faksback666 That year did Zillow Omo 😂😂😂😂😂😂

@Faksback666 @Eazy__josh Naso until e reach time to drop 🤧🥲

@Faksback666 ticket boys go dey look you dey laugh.😹

@Faksback666 Really? Tell me more Fakaika

@Faksback666 Na employment we dey chop for here 😂

@Faksback666 put me on this updates faka😩

@Faksback666 No casting

@Faksback666 Nollywood really fucked our thoughts on money

@Faksback666 Make una Dey quick share update abeg

@Faksback666 You wan clone any website dm

@Faksback666 Make Una PMO abeg

@Faksback666 Guy which kind update be this !!!!!

@Faksback666 Ticket boys >>>>>>

@Faksback666 God Abeg who go put me on

@Faksback666 All this things dey sweet for online if u never try am😂😂😂 U fit no see $1

@Faksback666 You no see ticket boys 💔

@Faksback666 Boss, kon teach me work 🙏

@Faksback666 Make pmo ohh
Похожие видео
Sensitive content
hazard got caught gambling on stake while they were filming the world cup ads 😭
juju 💰
104,860 просмотров • 3 месяцев назад
