正在加载视频...
视频加载失败
AprokoNation! You never know when you might need this, Watch and share
10 条评论

The problem is how to remember all these after the bite😂

Watch again

What if e bite for nyash? Where person go wrap?

Before I find bandage, I don kpai

Should we kill the snake or not ??? While some other people are doing the wrapping

That's not your business if na you them bite!

You put remain calm and snake bite in the same sentence ser Forgive me but bring another way

Remain calm keh, i go panic jor😂😂😂 While we're here, Pleaseeee repost my pencil drawing 🙏♥️

Tooor.. Let me go and buy bandage and be carrying it around in case snake bite one of una 😆 Plenty stick dey road wey we fit use 😎

Make snake no mistakenly bite person for yansh sha. Because where you wan start dey tie? 🤔
相关视频
Sensitive content
Always stay strapped, you never know when you might need it...
Crazy Videos 🔞
3,543,432 次观看 • 3 个月前
AprokoNation, This is what happens when you misuse antibiotics!
Aproko Doctor Global
73,240 次观看 • 1 年前
