Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Are you thinking what am thinking?

529,140 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля ALABI YUSUF ORIYOMI
ALABI YUSUF ORIYOMI1 месяц назад

I despise people that don’t know how to use “I’m” and “am”

Фото профиля AYANFE
AYANFE1 месяц назад

Everyone with their own problem 😂 May God heal you 🙏

Фото профиля Abass
Abass1 месяц назад

When that your fresher smallie dey try personalize you at your convocation party but you can’t turaka cos your other paroles in 200, 300 level are in attendance 😂😫

Фото профиля Laugh Then Think
Laugh Then Think1 месяц назад

She clearly knows him very well. Daddy figure

Фото профиля BigChaser💰💼
BigChaser💰💼1 месяц назад

No scope wey this girl no use try commot her hand 😂 🤣... Ati ti ojee bo oloosha lowo, oku baba eni ti O Bo. 😂 🤣

Фото профиля Ashafe
Ashafe1 месяц назад

Everybody na hustler last last 😂

Фото профиля Mr Kay SIR
Mr Kay SIR1 месяц назад

She won comot her hand... But the man no gree.. why ? I want to know ...

Фото профиля Chief Owokigbe90's
Chief Owokigbe90's1 месяц назад

Thank God for the cameraman that man for cut her hand take am go house. Why hold person like that refuse to leave her

Фото профиля Big swanky
Big swanky1 месяц назад

He dy chop her food steady no doubt imisi too lose

Фото профиля BigChaser💰💼
BigChaser💰💼1 месяц назад

Why is the man holding her hand too much... Let go of that hand mtfk

Фото профиля Adetunji Mustapha
Adetunji Mustapha1 месяц назад

She’s kinda tipsy

Фото профиля Sleeko
Sleeko1 месяц назад

If Dangote fit dey find money Why biggie graduate no go find more moneyyyy

Фото профиля Thando Immaculate🧡
Thando Immaculate🧡1 месяц назад

😂😂🤣🤣🤣 I laugh at the comments, you people can judge a person without knowing them

Фото профиля OYOR
OYOR1 месяц назад

@grok what's the title of the wasiu ayinde song playing in the background of this video

Фото профиля Don Honey
Don Honey1 месяц назад

Am I watching this video on x 2 why is she dancing like that

Фото профиля Kay Soyemi (Esq.)
Kay Soyemi (Esq.)1 месяц назад

I don’t know what you are thinking o.😜😜😜 But that tear under her armpit was quite distracting.

Фото профиля Sybaddest
Sybaddest1 месяц назад

See as she Dey clinch she don see gold lol 😂

Фото профиля Olori🍒
Olori🍒1 месяц назад

Who is he??

Фото профиля AYANFE
AYANFE1 месяц назад

That’s the CEO of XYZ night club

Фото профиля choco
choco1 месяц назад

be like na watin you dae think oo😭😂

Фото профиля Adedunni👑💕
Adedunni👑💕1 месяц назад

Omoh girls just dey find money anyhow , person wey get almost half a billion from BBN still dey use style do Os.

Фото профиля UtdEmperor❤️
UtdEmperor❤️1 месяц назад

Omo olomo she want to collect the money before leaving the man’s hand

Фото профиля Olori Ajoke 🫅
Olori Ajoke 🫅1 месяц назад

@gomes_solomon1 Na bloggers go later scatter this life

Фото профиля HAMZART ✊🏿🇳🇬
HAMZART ✊🏿🇳🇬1 месяц назад

@SisiArinGold have you seen this man's neck? Se ko poju bayii

Фото профиля LET LOVE LEAD
LET LOVE LEAD1 месяц назад

😂😂😂 your mind is dirty 😱

Фото профиля A.A.S
A.A.S1 месяц назад

@grok who is the man in the video and the lady dancing together

Фото профиля Bab_TblaQ
Bab_TblaQ1 месяц назад

And she go use this mumu dance collect money from my hand keh 👀😁 make she dey play she never ready

Фото профиля A.S.A
A.S.A1 месяц назад

Think abour ur sisters,daughters and wives😇

Фото профиля Abiodun
Abiodun1 месяц назад

This lady no get doings see as she dey dance like local

Фото профиля Abundance
Abundance1 месяц назад

Biko wetin you Dey think ? 🤔

Фото профиля Toke(Mrs💍)❤️👑
Toke(Mrs💍)❤️👑1 месяц назад

E connect me Edakun ☺️

Фото профиля KREDO AYOMIDE ✨✞
KREDO AYOMIDE ✨✞1 месяц назад

The man no won release her hand

Фото профиля Barry💛💐
Barry💛💐1 месяц назад

Jama Jama 😂😂😂

Фото профиля Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollars1 месяц назад

Connect 🤣🤣🤣🤣

Похожие видео