Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Are you thinking what am thinking?

529,140 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

ALABI YUSUF ORIYOMI profil fotoğrafı
ALABI YUSUF ORIYOMI1 ay önce

I despise people that don’t know how to use “I’m” and “am”

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE1 ay önce

Everyone with their own problem 😂 May God heal you 🙏

Abass profil fotoğrafı
Abass1 ay önce

When that your fresher smallie dey try personalize you at your convocation party but you can’t turaka cos your other paroles in 200, 300 level are in attendance 😂😫

Laugh Then Think profil fotoğrafı
Laugh Then Think1 ay önce

She clearly knows him very well. Daddy figure

BigChaser💰💼 profil fotoğrafı
BigChaser💰💼1 ay önce

No scope wey this girl no use try commot her hand 😂 🤣... Ati ti ojee bo oloosha lowo, oku baba eni ti O Bo. 😂 🤣

Ashafe profil fotoğrafı
Ashafe1 ay önce

Everybody na hustler last last 😂

Mr Kay SIR profil fotoğrafı
Mr Kay SIR1 ay önce

She won comot her hand... But the man no gree.. why ? I want to know ...

Chief Owokigbe90's profil fotoğrafı
Chief Owokigbe90's1 ay önce

Thank God for the cameraman that man for cut her hand take am go house. Why hold person like that refuse to leave her

Big swanky profil fotoğrafı
Big swanky1 ay önce

He dy chop her food steady no doubt imisi too lose

BigChaser💰💼 profil fotoğrafı
BigChaser💰💼1 ay önce

Why is the man holding her hand too much... Let go of that hand mtfk

Adetunji Mustapha profil fotoğrafı
Adetunji Mustapha1 ay önce

She’s kinda tipsy

Sleeko profil fotoğrafı
Sleeko1 ay önce

If Dangote fit dey find money Why biggie graduate no go find more moneyyyy

Thando Immaculate🧡 profil fotoğrafı
Thando Immaculate🧡1 ay önce

😂😂🤣🤣🤣 I laugh at the comments, you people can judge a person without knowing them

OYOR profil fotoğrafı
OYOR1 ay önce

@grok what's the title of the wasiu ayinde song playing in the background of this video

Don Honey profil fotoğrafı
Don Honey1 ay önce

Am I watching this video on x 2 why is she dancing like that

Kay Soyemi (Esq.) profil fotoğrafı
Kay Soyemi (Esq.)1 ay önce

I don’t know what you are thinking o.😜😜😜 But that tear under her armpit was quite distracting.

Sybaddest profil fotoğrafı
Sybaddest1 ay önce

See as she Dey clinch she don see gold lol 😂

Olori🍒 profil fotoğrafı
Olori🍒1 ay önce

Who is he??

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE1 ay önce

That’s the CEO of XYZ night club

choco profil fotoğrafı
choco1 ay önce

be like na watin you dae think oo😭😂

Adedunni👑💕 profil fotoğrafı
Adedunni👑💕1 ay önce

Omoh girls just dey find money anyhow , person wey get almost half a billion from BBN still dey use style do Os.

UtdEmperor❤️ profil fotoğrafı
UtdEmperor❤️1 ay önce

Omo olomo she want to collect the money before leaving the man’s hand

Olori Ajoke 🫅 profil fotoğrafı
Olori Ajoke 🫅1 ay önce

@gomes_solomon1 Na bloggers go later scatter this life

HAMZART ✊🏿🇳🇬 profil fotoğrafı
HAMZART ✊🏿🇳🇬1 ay önce

@SisiArinGold have you seen this man's neck? Se ko poju bayii

LET LOVE LEAD profil fotoğrafı
LET LOVE LEAD1 ay önce

😂😂😂 your mind is dirty 😱

A.A.S profil fotoğrafı
A.A.S1 ay önce

@grok who is the man in the video and the lady dancing together

Bab_TblaQ profil fotoğrafı
Bab_TblaQ1 ay önce

And she go use this mumu dance collect money from my hand keh 👀😁 make she dey play she never ready

A.S.A profil fotoğrafı
A.S.A1 ay önce

Think abour ur sisters,daughters and wives😇

Abiodun profil fotoğrafı
Abiodun1 ay önce

This lady no get doings see as she dey dance like local

Abundance profil fotoğrafı
Abundance1 ay önce

Biko wetin you Dey think ? 🤔

Toke(Mrs💍)❤️👑 profil fotoğrafı
Toke(Mrs💍)❤️👑1 ay önce

E connect me Edakun ☺️

KREDO AYOMIDE ✨✞ profil fotoğrafı
KREDO AYOMIDE ✨✞1 ay önce

The man no won release her hand

Barry💛💐 profil fotoğrafı
Barry💛💐1 ay önce

Jama Jama 😂😂😂

Omotayo Roll-in-dollars profil fotoğrafı
Omotayo Roll-in-dollars1 ay önce

Connect 🤣🤣🤣🤣

Benzer Videolar