Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Arsenal 2-0 Everton
22,101 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

No be cancer abeg na Konsa 😂

Cancer and Gabriel wetin???🙄🙄 Oga no ragebait us o!🙄

Gabriel what?? 😂😂😂

I don laugh so tey water dey comot for my eyes. U re more of comedian than analysing football

Magnanelli ke 🤣🤣

No be Cancer oo abeg. No put us for talk 😂😂

Gabriel Magalele bawo? 😂😂😂

Sorry ehn Did I just hear Cancer Lolz

Cancer? Gabriel what? Dfkm😂😂😂😭

I think say Arsenal don sell Martinelli na 🤣🤣

Oh my days... God I thank you for using @m8arteta to change our story. This lamentation used to come from Arsenal fans before.

Cancer ke.....oga abeg nah🤣🤣🤣

Walai na serious pain him dey use talk😂😂..Gabriel wetin again abeg

😂😂😂😂 I don laff tire

You say na Cancer and Gabriel Magna wetin? 😂😂😂

Cancer as how ? 😂 😂

Gabriel Martina-nelli 🤦♂️😂🤣😭

Bro I de chop hot food Wetin be Cancer😭😭😂😂😂

Say na Fulani

Gabriel watin you call am ? 😂 makelele

Baba cancer 😁

Cancer bawo Gabriel Kimi 😂😹😅😹

Omo you dey burst my brain guy

"Cancer and Gabriel Magnanelli" 😂😂😂😂😂

Just dey call our players any name you like😂😂 no no na who be cancer

A o ni rogun cancer

Werey say na "Cancer" 😂😂😂 This guy ehnnn

Konsa pass watin All this Manchester United fans self

Guy 😂

Ar nor know say we get player for Arsenal way name Cancer.🤣🤣🤣🤣🤣

Thanks for congratulating us Alll the best with Bournemouth I hope Carrick wins so he can turn it around and get to keep his job Beating Pep and MA isn't fluke

Lol I beg no use laugh kill me jare.

