Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

22,695 Aufrufe • vor 15 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Olumayor
Olumayorvor 15 Tagen

You look gorgeous when crashing out 😍 More tears coming 🤗

Profilbild von Unique
Uniquevor 15 Tagen

You and who Abeg make everybody keep their social distancing, we are never brothers

Profilbild von moregrace
moregracevor 15 Tagen

You and Tottenham are underperforming

Profilbild von Ayok Junior
Ayok Juniorvor 15 Tagen

Chelsea fan Make una to react to her oh She is too emotional. Leads will settle the differences tomorrow 🤣

Profilbild von Valentin Barco
Valentin Barcovor 15 Tagen

That last part she said una good sha 😁😆

Profilbild von bakee cf 💙
bakee cf 💙vor 15 Tagen

You and your brother Tottenham nko ?😂

Profilbild von morgan rogers
morgan rogersvor 15 Tagen

You must talk about us oo and make I tell you say we fit later sell Henderson for Man U for 80m oo

Profilbild von Rogers & Estevao & Palmer & João P
Rogers & Estevao & Palmer & João Pvor 15 Tagen

When we dey buy play where were you?

Profilbild von KING 🤴 OF RETWEET
KING 🤴 OF RETWEETvor 15 Tagen

If they work una well make una lose okah ... you will see war lol

Profilbild von Selorm_Tettey
Selorm_Tetteyvor 15 Tagen

So if you start playing once a week will you win every game?

Profilbild von Danchel💙🇳🇬
Danchel💙🇳🇬vor 15 Tagen

Madam you still have a team you're underperforming with Tottenham forget? 😂😂🤣

Profilbild von Godspeed Cfc 💎
Godspeed Cfc 💎vor 15 Tagen

We dey await you tomorrow.... Na ur tears I go use drink my afternoon garri

Profilbild von Paul
Paulvor 15 Tagen

Come make we go meet one Aggressive therapist and coach together man united wan make us craze 😂😭

Profilbild von Lucas
Lucasvor 15 Tagen

Why you Dey sound like Kombo 😭😭😂

Profilbild von Dami
Damivor 15 Tagen

We will see how it goes for you today. The w!tches are active

Profilbild von Holy Ben ✪ 🃏 ♠️ ( Mr House 🏠)
Holy Ben ✪ 🃏 ♠️ ( Mr House 🏠)vor 15 Tagen

Tomorrow una go collect i swr all my funds on leeds to win

Profilbild von MR CHIDERA 🀄️
MR CHIDERA 🀄️vor 15 Tagen

I come dey love you more 😂😂… Abeg she don marry?? Chelsea and man united go be better combination. 😅

Profilbild von hobbyMac🇺🇸
hobbyMac🇺🇸vor 15 Tagen

Even when you dey play once in a week you no fit even win 5 in a row 😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Melody
Melodyvor 15 Tagen

Up CHELSEA 💙 💙 💙

Profilbild von Jindie
Jindievor 15 Tagen

Manchester United played once a week last season and still lost to this same Everton plus red card

Profilbild von Favfootballpodcast Tv
Favfootballpodcast Tvvor 15 Tagen

I just dey vex anyhow...we nor go rest again say Chelsea win

Profilbild von Nifelad OG
Nifelad OGvor 15 Tagen

Win your match tomorrow oo no be to dey shout o😒

Profilbild von (CFC)Bruce😎👋🏿🐐
(CFC)Bruce😎👋🏿🐐vor 15 Tagen

And yet your still to win 2 games this season

Profilbild von Great♊️🌊
Great♊️🌊vor 15 Tagen

No worry chelsea don leave man u

Profilbild von Shakur🎭
Shakur🎭vor 15 Tagen

Ok I Dey wait for una tomorrow

Profilbild von CHIEF COOK 👨🏽‍🍳⚽️
CHIEF COOK 👨🏽‍🍳⚽️vor 15 Tagen

💙💙😅😅

Profilbild von Trien Alex
Trien Alexvor 15 Tagen

No we gonna press your neck better win tomorrow

Profilbild von teegee_1
teegee_1vor 15 Tagen

😂😂u go soon cry

Profilbild von Kala Abdul-Wahab 🇬🇭
Kala Abdul-Wahab 🇬🇭vor 15 Tagen

You better win your game tomorrow if not 😜😂

Profilbild von ApexFii 🇺🇸🇬🇭
ApexFii 🇺🇸🇬🇭vor 15 Tagen

I like this one 😆 🤣 😂 😹

Profilbild von Armani
Armanivor 15 Tagen

You no go go comot that rag you wear for body ,werey

Profilbild von BROS_JAY💯
BROS_JAY💯vor 15 Tagen

Don't worry tomorrow is here already you go cry blood

Profilbild von DollarBoi of Lagos
DollarBoi of Lagosvor 15 Tagen

Dem never leave una

Ähnliche Videos