Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
As a client, you need to be patient ๐ this is totally unacceptable
72,389 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Well deserved ๐ ๐ you sabi dance you no go club

I for talk but customers always right

400per bag I remember when I use to buy 5bags of sachet water, dem go add half bag join, for 350 smh.

Seems you are working more on your waist, you get outstanding match?

You go explain give dem for office ๐

๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

They don pay your salary abi

Table water no pay for advert. Baba rush cover the name

You don jam wahala wey pass you

Gbese don plenty already ๐

Customer always right

I don't know when I start laughing

I love this man.. see as I Dey laugh like mumu.

Nah you price ๐๐

Which kain fake pure water packaging be this

Na you go deal with person wey get anger issue ๐๐๐ trinity na werey normal normal ๐๐๐

What's going on here ๐

You don jam weyre wey pass you ๐

Na trinity own deh always different ๐ on top one bag wey u wan buy ๐๐.... Welldone guys ๐

U don later jam ogba

My Lord may I?

The Law happy Sunday How is my family? Boss do Sunday for I and my family ๐๐ผ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ my belle o

Na that abati own madt pass ๐คฃ๐คฃ

Werey ni lawyer kunle

Nah all contents wey we d small/upcoming comedian suppose Dey do nah hin you don do finish

๐๐๐

This guy don Dey do yansh

Abdulgafar Iโm Fawas from Fagba ILORINโฆ. I really need ur help with any amount please and moreover i really want to further more on my education can you help me plz 9052437962 Opay

That nylon strong o

๐๐๐๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
This is totally unacceptable for you use Shawarma to lure a 14yr old girl and slยฃยฃp with her
ProfKobi
324,833 Aufrufe โข vor 17 Tagen


