Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

As how na 😂😂

160,350 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

prod_bahnkz profil fotoğrafı
prod_bahnkz3 ay önce

U seff try comot for that kind area

FknBigReeceJay 👤 profil fotoğrafı
FknBigReeceJay 👤3 ay önce

Person wey carry JBL or Zealot 250k with 1 gram of cana and this pained hoe say Dem broke...wetin dey pain this ediot be say those Bois for her street no look her way 😂

petiteliteskingirl profil fotoğrafı
petiteliteskingirl3 ay önce

If no b Saturday U , if u get business or work U no go Dey observe boys wey wear jalamia Abi wetin Dey call am enter incomplete building to Drag dier kpo 😂😂😂😂 Everybody with him own wahala abeg

X.RL01 profil fotoğrafı
X.RL013 ay önce

But girls wey go wake up no brush no nothing . Just set phone for snap dey shake yansh dey do well abi ? Aunty werey

MANUEL_TRADES💙 profil fotoğrafı
MANUEL_TRADES💙3 ay önce

And them dey always get one baby mama wey dey malnourished and tints her hair

~ G££K@$M!LL¥~ profil fotoğrafı
~ G££K@$M!LL¥~3 ay önce

Nar rubbish this wan dey talk jare Be like who carry colos

Warren GhoD 🦍 Afro-pro max 🦍🦍 profil fotoğrafı
Warren GhoD 🦍 Afro-pro max 🦍🦍3 ay önce

If them no get job How them come take buy garri, Dr*gs and the sounds speaker wey them carry? Abi na your papa give them money ni?

Lengendary_CodyB profil fotoğrafı
Lengendary_CodyB3 ay önce

Na be say you self no get waiting you they do na. for you to get time they monitor people reach when them they enter un-completed building take one or two come still monitor them till them enter house go drink garri. You self nor get work

HiddenPatterns profil fotoğrafı
HiddenPatterns3 ay önce

Na when you dey sleep them dey hustle That jbl speaker price fit pay ur house rent Na you think say them jobless because dem no gree slave for 9 to 5 work

cash11 profil fotoğrafı
cash113 ay önce

How you take know all this you dey follow them

zero fugazzi 🌴 profil fotoğrafı
zero fugazzi 🌴3 ay önce

Na egede people na

Chiluxy profil fotoğrafı
Chiluxy3 ay önce

Na for ogun state I see that thing well well, especially badagry

Sam profil fotoğrafı
Sam3 ay önce

Na how you take know this, you knack one of them? I just dey ask

Kruzymav profil fotoğrafı
Kruzymav3 ay önce

And your brothers go dey among too ooh

Ose 🪐🦅 profil fotoğrafı
Ose 🪐🦅3 ay önce

Mumu talk go ask ur father hw life be when he be 17 with ur head like wetin God use vex mod with hand

eferu profil fotoğrafı
eferu3 ay önce

Na ikorodu you dey stay 😂😂

Chidi Okoene profil fotoğrafı
Chidi Okoene3 ay önce

She no lie Very useless set of people

ADVANCED_APE🦧🦍 profil fotoğrafı
ADVANCED_APE🦧🦍3 ay önce

What area are you from?

Dutchmann profil fotoğrafı
Dutchmann3 ay önce

Maybe na the area wey she Dey sha. I no Dey see them for chevron here

Brainbox profil fotoğrafı
Brainbox3 ay önce

it the kind boy she dey explain now toast her now she don gree 😂

cbenmusic ❤ 🦅 profil fotoğrafı
cbenmusic ❤ 🦅3 ay önce

😂

Snazzy profil fotoğrafı
Snazzy3 ay önce

She dey whine😂

Adebayo profil fotoğrafı
Adebayo3 ay önce

She no know say Nigeria hard, I had a neighbor that used to shout 1,2,3,4,5 Every night

SolarEnergy profil fotoğrafı
SolarEnergy3 ay önce

Lmao 🤣 Benin boys

Ogbonayaa profil fotoğrafı
Ogbonayaa3 ay önce

I agree with you my sister😀

Famous profil fotoğrafı
Famous3 ay önce

And the guys go still sex you 😂😂

D’Hunter🥷🏿 profil fotoğrafı
D’Hunter🥷🏿3 ay önce

Eeiii so garri and groundnut no be food again ?😭😭💔 Stray bullet gi just dey touch pesin wey dey jejely gi e own way

Lewis Capaldi support profil fotoğrafı
Lewis Capaldi support3 ay önce

Big fool

Olawale Salami profil fotoğrafı
Olawale Salami3 ay önce

Those are the Lazy nigerian youths otherwise known as Wasted Generations!

𝐂𝐚𝐬𝐡💰🦇 profil fotoğrafı
𝐂𝐚𝐬𝐡💰🦇3 ay önce

😂😂😂😂😂 real o

ORUNMILA🧌 profil fotoğrafı
ORUNMILA🧌3 ay önce

Na inside jungle she dey live?

ManifestGinger profil fotoğrafı
ManifestGinger3 ay önce

Monitoring spirit na u worse pass… u no know if them Dey work from home u just Dey cap

EZENWA 🇨🇦 profil fotoğrafı
EZENWA 🇨🇦3 ay önce

You no lie my sister very annoying thing

Benzer Videolar