ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

As how na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

160,350 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 3 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

33 ๆก่ฏ„่ฎบ

prod_bahnkz ็š„ๅคดๅƒ
prod_bahnkz3 ไธชๆœˆๅ‰

U seff try comot for that kind area

FknBigReeceJay ๐Ÿ‘ค ็š„ๅคดๅƒ
FknBigReeceJay ๐Ÿ‘ค3 ไธชๆœˆๅ‰

Person wey carry JBL or Zealot 250k with 1 gram of cana and this pained hoe say Dem broke...wetin dey pain this ediot be say those Bois for her street no look her way ๐Ÿ˜‚

petiteliteskingirl ็š„ๅคดๅƒ
petiteliteskingirl3 ไธชๆœˆๅ‰

If no b Saturday U , if u get business or work U no go Dey observe boys wey wear jalamia Abi wetin Dey call am enter incomplete building to Drag dier kpo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Everybody with him own wahala abeg

X.RL01 ็š„ๅคดๅƒ
X.RL013 ไธชๆœˆๅ‰

But girls wey go wake up no brush no nothing . Just set phone for snap dey shake yansh dey do well abi ? Aunty werey

MANUEL_TRADES๐Ÿ’™ ็š„ๅคดๅƒ
MANUEL_TRADES๐Ÿ’™3 ไธชๆœˆๅ‰

And them dey always get one baby mama wey dey malnourished and tints her hair

~ GยฃยฃK@$M!LLยฅ~ ็š„ๅคดๅƒ
~ GยฃยฃK@$M!LLยฅ~3 ไธชๆœˆๅ‰

Nar rubbish this wan dey talk jare Be like who carry colos

Warren GhoD ๐Ÿฆ Afro-pro max ๐Ÿฆ๐Ÿฆ ็š„ๅคดๅƒ
Warren GhoD ๐Ÿฆ Afro-pro max ๐Ÿฆ๐Ÿฆ3 ไธชๆœˆๅ‰

If them no get job How them come take buy garri, Dr*gs and the sounds speaker wey them carry? Abi na your papa give them money ni?

Lengendary_CodyB ็š„ๅคดๅƒ
Lengendary_CodyB3 ไธชๆœˆๅ‰

Na be say you self no get waiting you they do na. for you to get time they monitor people reach when them they enter un-completed building take one or two come still monitor them till them enter house go drink garri. You self nor get work

HiddenPatterns ็š„ๅคดๅƒ
HiddenPatterns3 ไธชๆœˆๅ‰

Na when you dey sleep them dey hustle That jbl speaker price fit pay ur house rent Na you think say them jobless because dem no gree slave for 9 to 5 work

cash11 ็š„ๅคดๅƒ
cash113 ไธชๆœˆๅ‰

How you take know all this you dey follow them

zero fugazzi ๐ŸŒด ็š„ๅคดๅƒ
zero fugazzi ๐ŸŒด3 ไธชๆœˆๅ‰

Na egede people na

Chiluxy ็š„ๅคดๅƒ
Chiluxy3 ไธชๆœˆๅ‰

Na for ogun state I see that thing well well, especially badagry

Sam ็š„ๅคดๅƒ
Sam3 ไธชๆœˆๅ‰

Na how you take know this, you knack one of them? I just dey ask

Kruzymav ็š„ๅคดๅƒ
Kruzymav3 ไธชๆœˆๅ‰

And your brothers go dey among too ooh

Ose ๐Ÿช๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
Ose ๐Ÿช๐Ÿฆ…3 ไธชๆœˆๅ‰

Mumu talk go ask ur father hw life be when he be 17 with ur head like wetin God use vex mod with hand

eferu ็š„ๅคดๅƒ
eferu3 ไธชๆœˆๅ‰

Na ikorodu you dey stay ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Chidi Okoene ็š„ๅคดๅƒ
Chidi Okoene3 ไธชๆœˆๅ‰

She no lie Very useless set of people

ADVANCED_APE๐Ÿฆง๐Ÿฆ ็š„ๅคดๅƒ
ADVANCED_APE๐Ÿฆง๐Ÿฆ3 ไธชๆœˆๅ‰

What area are you from?

Dutchmann ็š„ๅคดๅƒ
Dutchmann3 ไธชๆœˆๅ‰

Maybe na the area wey she Dey sha. I no Dey see them for chevron here

Brainbox ็š„ๅคดๅƒ
Brainbox3 ไธชๆœˆๅ‰

it the kind boy she dey explain now toast her now she don gree ๐Ÿ˜‚

cbenmusic โค ๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
cbenmusic โค ๐Ÿฆ…3 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚

Snazzy ็š„ๅคดๅƒ
Snazzy3 ไธชๆœˆๅ‰

She dey whine๐Ÿ˜‚

Adebayo ็š„ๅคดๅƒ
Adebayo3 ไธชๆœˆๅ‰

She no know say Nigeria hard, I had a neighbor that used to shout 1,2,3,4,5 Every night

SolarEnergy ็š„ๅคดๅƒ
SolarEnergy3 ไธชๆœˆๅ‰

Lmao ๐Ÿคฃ Benin boys

Ogbonayaa ็š„ๅคดๅƒ
Ogbonayaa3 ไธชๆœˆๅ‰

I agree with you my sister๐Ÿ˜€

Famous ็š„ๅคดๅƒ
Famous3 ไธชๆœˆๅ‰

And the guys go still sex you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Dโ€™Hunter๐Ÿฅท๐Ÿฟ ็š„ๅคดๅƒ
Dโ€™Hunter๐Ÿฅท๐Ÿฟ3 ไธชๆœˆๅ‰

Eeiii so garri and groundnut no be food again ?๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’” Stray bullet gi just dey touch pesin wey dey jejely gi e own way

Lewis Capaldi support ็š„ๅคดๅƒ
Lewis Capaldi support3 ไธชๆœˆๅ‰

Big fool

Olawale Salami ็š„ๅคดๅƒ
Olawale Salami3 ไธชๆœˆๅ‰

Those are the Lazy nigerian youths otherwise known as Wasted Generations!

๐‚๐š๐ฌ๐ก๐Ÿ’ฐ๐Ÿฆ‡ ็š„ๅคดๅƒ
๐‚๐š๐ฌ๐ก๐Ÿ’ฐ๐Ÿฆ‡3 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ real o

ORUNMILA๐ŸงŒ ็š„ๅคดๅƒ
ORUNMILA๐ŸงŒ3 ไธชๆœˆๅ‰

Na inside jungle she dey live?

ManifestGinger ็š„ๅคดๅƒ
ManifestGinger3 ไธชๆœˆๅ‰

Monitoring spirit na u worse passโ€ฆ u no know if them Dey work from home u just Dey cap

EZENWA ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ ็š„ๅคดๅƒ
EZENWA ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ3 ไธชๆœˆๅ‰

You no lie my sister very annoying thing

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘