正在加载视频...

视频加载失败

As you dey thief dey learn how to dance just incase 😅

1,462,444 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

elshababee💖🌿 的头像
elshababee💖🌿9 个月前

No try thieve for barracks .

Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆 的头像
Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆9 个月前

This is not fair

Henzzy 的头像
Henzzy9 个月前

You go perform one day

ekeng.design 的头像
ekeng.design9 个月前

Why don’t we treat politicians like this? Yet we praise them. Till then I’ll never support this

Number One🥇 的头像
Number One🥇9 个月前

Lmaoo steps

HIGH CHIEF HOLY REBEL( JP, MP,SB,CSA) 的头像
HIGH CHIEF HOLY REBEL( JP, MP,SB,CSA)9 个月前

WHO BEAT PASS FOR THIS KIND SCENE NA THIEF WEY GET EXPERIENCE OR PERSON WEY DEY VENT HIM ANGER BASED ON WETIN DEY VALUABLE WEY THEM THIEF FOR HIM HAND B4

Marc_M 的头像
Marc_M9 个月前

You gotta dance to survive. It's part of hustling 😅😅

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸9 个月前

😂😂

NoContextUnited 的头像
NoContextUnited9 个月前

Omo

Franklin OBETTA 的头像
Franklin OBETTA9 个月前

Baba dey club with hype man by him side

Quoin Legacy Ltd 🏡🫵🏽 的头像
Quoin Legacy Ltd 🏡🫵🏽9 个月前

Depends what you thief oo If na national treasure na people go dance for you 👊🏽

𝐬𝐭𝐚𝐧𝐥𝐞𝐲 的头像
𝐬𝐭𝐚𝐧𝐥𝐞𝐲9 个月前

Omo this one's don chop wire for new year 😂😂

Mayor of X | 的头像
Mayor of X |9 个月前

😭😭😭 God no go allow us thief

Insane Reality Leaks 的头像
Insane Reality Leaks9 个月前

Atp just let the police catch you

BIG HAMSOL ⚽️🏀 的头像
BIG HAMSOL ⚽️🏀9 个月前

Naija people don Dey help satan do him work, hell fire no go surprise the thief

Ijoba 𓃵 💵💰 的头像
Ijoba 𓃵 💵💰9 个月前

God abwg oo 😂

Superior 的头像
Superior9 个月前

How u go dey forget say u be thief 😂

CENTURION INIFINTÁ🌌 的头像
CENTURION INIFINTÁ🌌9 个月前

and how to sing too abeg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Big Waka 的头像
Big Waka9 个月前

na why efcc still dey treat Una like thieves

isaac 的头像
isaac9 个月前

This is so dehumanizing 😡, how could men treat themselves like this and still wonder why women are so callous towards them. Even the developed world doesn't treat its criminals like this. Say no to jungle justice. 😡😡😡

MILEY📉 的头像
MILEY📉9 个月前

You go really need am in the future 😂😂😂

Thatblackboy 的头像
Thatblackboy9 个月前

Ghana de33 if them catch you the dance de333 you go learn 😂😂

Mr_Vibes 的头像
Mr_Vibes9 个月前

Every day for the thief, but one day for the owner

Ademola🎖️ 的头像
Ademola🎖️9 个月前

Make una put am for x1.5 play speed

Hadam🇳🇬🇬🇧 的头像
Hadam🇳🇬🇬🇧9 个月前

@grok what’s the name of the song or beat title

Iveomachukwu 的头像
Iveomachukwu9 个月前

😂😂😂😂

Firdausee Yahaya 的头像
Firdausee Yahaya9 个月前

🤣😭

Ojuelegba Boy 的头像
Ojuelegba Boy9 个月前

Omo to catch thief come Dey hungry me 😁

Azmaveth Smith 的头像
Azmaveth Smith9 个月前

Him say make him smile.... 😂 Crazy shit 😂 😂 😂

NND 的头像
NND9 个月前

They say make you dance

Black Boy 的头像
Black Boy9 个月前

To be warned is before armed 😇🤭

🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐ 的头像
🎀Adjoa Lee ᴸᴿ🌹⭐9 个月前

lol what’s this

sauce 的头像
sauce9 个月前

I thought it was an auction 🤦🏻‍♂️

びばせ💦⭐️ 的头像
びばせ💦⭐️9 个月前

All of una way support this thing way dis guys do is not fair una politicians day steal billions of naira everyday una no go protest common wire way person steal una wone kill am kill am no go fight government. We are seriously in a big trouble in this country trust me.

seyitoobahd 的头像
seyitoobahd9 个月前

See vibez 😂

相关视频