Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Incase you dey doubt that Victor Boniface pass
1,042,550 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Areteman 🍀 🍀vor 2 Jahren
@boniface_jrn You go know say he don play set wella for naija

Slay Jimmy 🦍vor 2 Jahren
@boniface_jrn First saw Thierry Henry do this pass to Wright Phillips in their NY Red Bull days. Boniface did it in UCL. Classic 👌🏾

Best😎vor 2 Jahren
@boniface_jrn Warey don play set die for naija

Alex of Lagosvor 2 Jahren
@boniface_jrn That pass is unreal bro

VanAjalavor 2 Jahren
@boniface_jrn Trademark pass. Top guy.

tjeezevor 2 Jahren
@boniface_jrn Anybody wer dey pass like this don play for Ajegunle and fastac

Harrisonvor 2 Jahren
@boniface_jrn We all know where he learnt that 😂

𝕒𝕐ọ̀ 𝔹á 𝕄𝕚vor 2 Jahren
@boniface_jrn The receivers don't seem to be alert tho

Ayobamivor 2 Jahren
@boniface_jrn Thiery Henry

oges danvor 2 Jahren
@boniface_jrn Anybody wey Dey doubt am tomorrow na Saturday make the person go outside go play ball ⚽️

