Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ASABA, DELTA: An issue between Aye (NBM) and Vikings (DNKI) happened last month during a Masquerade festival at Umudaike/Ugbomenta quarters in Asaba. The festival is mainly for indigenes, but some non-indigenes are allowed to watch. Naija Confra didn’t report it then, thinking it was settled—but tension is still rising.... show more
145,509 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Man-to-Man supoz dey game, nor be every time "Men,Men", stand fight one on one. Ur mate beat you, you go pack squad 🤣.

Do you know that there’s no single Aye in this world way get physical power Mostly for Delta State, Na so Jew use power bank kill one last year, If you do Aye, they will immediately take your physical power in the bush, all of them na bush babies, that’s why then like bush.

Any small thing dem don run first go carry gun… nothing u wan tell me, frat wey no get orientation

Strongman wey no strong. Small beating from your fellow man, you go regroup. Shame on you

Aro Bagger done beat Aye AxeMan Mercilessly,he beat KRF comot for him body,he ran to carry men come with gun hahahaha,strongman no strong na gun him they use do strongman.Aro bagger if you see him again tomorrow beat him again and again man to man okay till he receive sense.

why e be say when members of one frat like that, go fight MAN to MAN fight them dey always beat them, beat them mercilessly, and after them beat them na when them dey go find squad.🤣🤣 and na always their enemy vikings dey beat them with hand.🤣

Till tomorrow I go still dey talk am I go too dey beat ayes for one on one. 2009 some dey jealous me and two say Alora no fit me cos e soft for me due to the gangsta inside me and street ruggedity and strong mind. Later when e sup I don beat 4 ayes for my records

¡UY! ESO DEBIÓ DOLER 😬 Nassourdine Imavov le propina su tercera derrota a Israel Adesanya. 😲¿Acaso no lo tomó en serio? 🤔 ESTADIO Deportes te cuenta qué pasó. #NassourdineImavov #IsraelAdesanya #UFC

That’s what I keep saying. Aye thinks that by the mention of there name rivals should shiver.

Fight man to man, grown adult go dey echo dey shout nonsense... U fond trouble, oga fight ur fight, which one u dey call crowd.. 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 Strong man no fit fight one on one.. 😂 😂 😂 😂 😂

Ayes back then we're tall,strong and well built individuals. But now, chai with all these mass INI, na boys wey hunger don finish remain for that group now. If them no mount, them nor fit do anything. Even here for lagos, them just dey beat beat them like babies.
