Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Asake is HUGE!! Afronation Detroit 🇺🇸🔥
568,235 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

One thing is to sabi sing, another thing is to sabi perform. His stage performance is top-notch! 💯

Those days of Illuminati agenda 😂😂😂 them for talk say Olamide don carry Asake join Illuminati by now😭

Asake Omo wa

Your love for Asake is beyond words.👌🏾

Why is he performing his worst song since his music journey started??? Wetin be skating is a lifestyle “skating skating” 😂😂😂

Most people still don’t understand the reason why he sang “SKATING” Una think say na for us wey Dey jam keke here 😂 Song wey people wey like skating for that side Dey use jam wella,Mek Una call am flop here.. e no concern them 😂

Opoor Asake 🏆

Worst musician

Nothing to see here, just a local champion trying to attempt what the prince of afrobeats does effortlessly.

Dope boy!

