Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨Asake Via IG Post 💲🪖
1,570,944 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Anybody wey compare this guy to davido again no get sense, Asake is on another level, davido now no fit lace en shoe

Asake just dropped the money emoji and left us to figure out the rest 😂💰🪖

omo, mr money go far

Omo this one Don go far na only grace fit do this one ajeh .

@heisOG He no get mate again

Asake is currently the biggest musician in Nigeria

Burnaboy go tear ACL 😂

Name of the song please 🙏?

Why black people full Asake show 😭😭😭🤥

@endsars_now Asake is far gone

Anybody help us see LALA???

I’m not sure anyone watches Asake’s live performances on YouTube like I do, it’s literally my Sundays routine 😁

Asake is the truth.....idolo no dey disappoint

Asake sabi

He don go far gan

The lady after dancing with Asake

Man ♂️ is just too talented 🪖

Asake performance is on another level like Davido 🚀🚀💽

See motion!!!!

Baba good no worry 🔥

Afro-fl0p artist can't do bigger venues cos album don fl0p upon all the farming, zero stage presence... agbake is already in his No-Hit Era.. album don fl0p upon all the farming... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Hmm

GIRAN REPUBLIC🐐🐐

The Album 10/10 ✨

Too good

Mr money with the vibes 💯

🐐

My favorite in the album for real for real 🥹🥹

Need to be here so bad

E too good abeg

mr mon$y🤑









