Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨Seyi Vibez via IG Post 🎥
34 Yorum

What a touching story😪 And some people still dey wish am bad! Dey pray make he no win Grammy.. Ko ni ye Daddy gbogbo yin😩🙏🏼

Afar NSNVs, Make he drop this background voice on Apple Music make we go stream am enter no.1 Abi how una see am?🫵🔥

This is English😭😭🔥 Asake go tear Acl if he wan try am😭😭😭😭😭🔥🔥🔥🔥🔥

English wey clear pass zino career

OGO,even with motivation,I still dey dance 😂🔥

He’s a great artist ngl😭♥️

o2 ARENA 2027 🔥🔥🦀, GLOBAL ARTIST 🤩🔥😹

@ayan_sholay Na from book he dey read am Ajeh 🥲

biggest artist wey I sabi🐐🔥

I no dey stan rubbish 🐐👑

@Ayeloja_ Very slow boy from ikorodu

Biggest Artist in Nigeria Right Alihamdulilahi 🩶🙏🏾🇳🇬

I don die see as seyi dey talk like mumu 😂😂😂

Omoh I too love seyi mehn! See better emotional documentation! Who else felt goosebumps while watching this?

he speaks so well

December banger don cook 💃 @hypetribeng Chriz Kingx

This boy is fuvking slow

Big L.O.L 😂😂

Them go write song for am Still write wetin e go talk for am Chaii😂😂

@1ndiGene Ogo oluwaloseyi I belive in myself I will also make it in life ❤️🥹

When I told my guy, the ile kewu he went back then in ketu n the street they lived, he said I dey famz He didn’t know me but he was a young boy we knew based on small egbon adugbo wey we be from ketu to ikosi to alapere. When d shows started, I went to support him in itamaga

Happy he’s taking his branding seriously now

Swaguu 🔥

no more way for afro-fl0p artist... album don fl0p upon all the farming... seyi-gba fell 0ff; no hit, no tour.. now playing don't rage-bait me by dammy krane 🔥

See as English sweet for mouth😭❤️

E don motivate me There was Ketu and Ikorodu

I’ve always loved him and continue to love him. They no fit make me hate you Loseyi mi❤️

@godsave4u E don dey come along way no be today

Seyi made me cry early in the morning 😔

Some of una go just come online dey gbaa

My junior for shepherd school lol she get sister way Dey teach Yoruba then lol, auntie Dammy. Na him be the only guy way Dey freestyle for us then before he move to Ikorodu, him and my brother Benjamin Dey same class then lol. They still come meet for big Dudu shop then

No rich papa no rich mama sometimes I wonder maybe nah me God sent to make things right for my family ! SEYI VIBEZ 🐐

Seyi vibez The guy from the trenches

This one just Dey read wetin him Dey talk for book 😂
Benzer Videolar
🚨Seyi Vibez Shares New Visuals for “Volume” via IG Post 🎥 🤩
HYPETRIBE
60,530 görüntüleme • 10 gün önce









