正在加载视频...
视频加载失败
Asherkine ooooo 🌚😂
132,540 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

Now you see why X is more crazy than TikTok

Na only this place Asherkine no stage😂😂

Download Cardcosmic and use my invitation code: MKOMKO Dem go dash you 3k 🤝

Asherkine sef na dodoyo😂

I can bet it,even the Zanku and YL are part of the game for PR 💯

Asherkine for just post for facebook 😂😂😂

He no rate us 😂😂 Make he dey marry dem one by one

This 😹

Na dat girl mama part make me dey think say Naso ee easy your mama sabi Asherkine b4

Watch this video 2x you go laugh tire 😂😂😂

Oga!!! If X users no do detective for u, una for TikTok go dey do awwn awwn dey go

Now she take her go South Africa wey be say normal boyfriend no reach Airport before 😂 I swear nake he just married those girls

Dodoyo go dance tungba 😂😂😂😂 philanthropy 😂😂😂

🤣🤣

Make he use teeth carry cement off me 😂😂

That fufu part real asf 😂

All na content 😂😂😂

Asherkine go be like “Abi make I gun this MKO ni🤨 he wan Dey cast me”🤔

🤣🤣

Akara asherkine ti tu si epo gbona 😂😂😂

The way you dey mimick am dey muzz me😂😂😂

Why are you so bitter

Asherkine go dance 💃 tungba 😂😂

Na why I like MKO! Asapu nii😂😭😭

"shey a gor loju yin ni"

Philanthropist not phinathropist werey😂

😁😆😅😅😂😂🤣

Now you can’t compare x dragging cos you don join hand cook him now ooo you still set camera

My own be say How those girl wan take maintain those lifestyle. Will they go back to their daily routine or start doing OS, looking for boys to keep them in line. Bcos they won’t go back & they can’t sustain it. Their boyfriends is also in trouble. Either they breakup or depart

Better Tungba 😂😂😂😂

He has shifted from his focus in helping people to picking girls to squander money on things like this People really need help, people are suffering

No mind am 😂😂😭
