Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Asherkine ooooo 🌚😂

132,540 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von O G E D E 🍌
O G E D E 🍌vor 8 Monaten

Now you see why X is more crazy than TikTok

Profilbild von ogunspepe
ogunspepevor 8 Monaten

Na only this place Asherkine no stage😂😂

Profilbild von M.K.O ♠️
M.K.O ♠️vor 8 Monaten

Download Cardcosmic and use my invitation code: MKOMKO Dem go dash you 3k 🤝

Profilbild von DARKEN Shot IT👽🎥❤️
DARKEN Shot IT👽🎥❤️vor 8 Monaten

Asherkine sef na dodoyo😂

Profilbild von Gbadegeshxxn 💐
Gbadegeshxxn 💐vor 8 Monaten

I can bet it,even the Zanku and YL are part of the game for PR 💯

Profilbild von Dangbanah🚀
Dangbanah🚀vor 8 Monaten

Asherkine for just post for facebook 😂😂😂

Profilbild von ADEOLA ADDSON 💫
ADEOLA ADDSON 💫vor 8 Monaten

He no rate us 😂😂 Make he dey marry dem one by one

Profilbild von Femi Ricch
Femi Ricchvor 8 Monaten

This 😹

Profilbild von Ade
Adevor 8 Monaten

Na dat girl mama part make me dey think say Naso ee easy your mama sabi Asherkine b4

Profilbild von just illusion™️
just illusion™️vor 8 Monaten

Watch this video 2x you go laugh tire 😂😂😂

Profilbild von Shemiz🤘🏾
Shemiz🤘🏾vor 8 Monaten

Oga!!! If X users no do detective for u, una for TikTok go dey do awwn awwn dey go

Profilbild von Desoye
Desoyevor 8 Monaten

Now she take her go South Africa wey be say normal boyfriend no reach Airport before 😂 I swear nake he just married those girls

Profilbild von ISHOLA🎖️
ISHOLA🎖️vor 8 Monaten

Dodoyo go dance tungba 😂😂😂😂 philanthropy 😂😂😂

Profilbild von Khalifarr
Khalifarrvor 8 Monaten

🤣🤣

Profilbild von just illusion™️
just illusion™️vor 8 Monaten

Make he use teeth carry cement off me 😂😂

Profilbild von Istecos
Istecosvor 8 Monaten

That fufu part real asf 😂

Profilbild von DR JOHN🤷
DR JOHN🤷vor 8 Monaten

All na content 😂😂😂

Profilbild von GogoNigga
GogoNiggavor 8 Monaten

Asherkine go be like “Abi make I gun this MKO ni🤨 he wan Dey cast me”🤔

Profilbild von Abimbola
Abimbolavor 8 Monaten

🤣🤣

Profilbild von Opeyemi
Opeyemivor 8 Monaten

Akara asherkine ti tu si epo gbona 😂😂😂

Profilbild von ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️
ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️vor 8 Monaten

The way you dey mimick am dey muzz me😂😂😂

Profilbild von Faithgiara
Faithgiaravor 8 Monaten

Why are you so bitter

Profilbild von Opeyemi
Opeyemivor 8 Monaten

Asherkine go dance 💃 tungba 😂😂

Profilbild von Risky🦅
Risky🦅vor 8 Monaten

Na why I like MKO! Asapu nii😂😭😭

Profilbild von Your Favorite Boyfriend
Your Favorite Boyfriendvor 7 Monaten

"shey a gor loju yin ni"

Profilbild von 107
107vor 8 Monaten

Philanthropist not phinathropist werey😂

Profilbild von Okikiola
Okikiolavor 8 Monaten

😁😆😅😅😂😂🤣

Profilbild von BĨĮG MØH🐊
BĨĮG MØH🐊vor 8 Monaten

Now you can’t compare x dragging cos you don join hand cook him now ooo you still set camera

Profilbild von Crystal Crown
Crystal Crownvor 8 Monaten

My own be say How those girl wan take maintain those lifestyle. Will they go back to their daily routine or start doing OS, looking for boys to keep them in line. Bcos they won’t go back & they can’t sustain it. Their boyfriends is also in trouble. Either they breakup or depart

Profilbild von 𓃵Beast𓃵
𓃵Beast𓃵vor 8 Monaten

Better Tungba 😂😂😂😂

Profilbild von Benny
Bennyvor 8 Monaten

He has shifted from his focus in helping people to picking girls to squander money on things like this People really need help, people are suffering

Profilbild von toheeb
toheebvor 8 Monaten

No mind am 😂😂😭

Ähnliche Videos