Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Asherkine ooooo 🌚😂

132,540 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля O G E D E 🍌
O G E D E 🍌8 месяцев назад

Now you see why X is more crazy than TikTok

Фото профиля ogunspepe
ogunspepe8 месяцев назад

Na only this place Asherkine no stage😂😂

Фото профиля M.K.O ♠️
M.K.O ♠️8 месяцев назад

Download Cardcosmic and use my invitation code: MKOMKO Dem go dash you 3k 🤝

Фото профиля DARKEN Shot IT👽🎥❤️
DARKEN Shot IT👽🎥❤️8 месяцев назад

Asherkine sef na dodoyo😂

Фото профиля Gbadegeshxxn 💐
Gbadegeshxxn 💐8 месяцев назад

I can bet it,even the Zanku and YL are part of the game for PR 💯

Фото профиля Dangbanah🚀
Dangbanah🚀8 месяцев назад

Asherkine for just post for facebook 😂😂😂

Фото профиля ADEOLA ADDSON 💫
ADEOLA ADDSON 💫8 месяцев назад

He no rate us 😂😂 Make he dey marry dem one by one

Фото профиля Femi Ricch
Femi Ricch8 месяцев назад

This 😹

Фото профиля Ade
Ade8 месяцев назад

Na dat girl mama part make me dey think say Naso ee easy your mama sabi Asherkine b4

Фото профиля just illusion™️
just illusion™️8 месяцев назад

Watch this video 2x you go laugh tire 😂😂😂

Фото профиля Shemiz🤘🏾
Shemiz🤘🏾8 месяцев назад

Oga!!! If X users no do detective for u, una for TikTok go dey do awwn awwn dey go

Фото профиля Desoye
Desoye8 месяцев назад

Now she take her go South Africa wey be say normal boyfriend no reach Airport before 😂 I swear nake he just married those girls

Фото профиля ISHOLA🎖️
ISHOLA🎖️8 месяцев назад

Dodoyo go dance tungba 😂😂😂😂 philanthropy 😂😂😂

Фото профиля Khalifarr
Khalifarr8 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля just illusion™️
just illusion™️8 месяцев назад

Make he use teeth carry cement off me 😂😂

Фото профиля Istecos
Istecos8 месяцев назад

That fufu part real asf 😂

Фото профиля DR JOHN🤷
DR JOHN🤷8 месяцев назад

All na content 😂😂😂

Фото профиля GogoNigga
GogoNigga8 месяцев назад

Asherkine go be like “Abi make I gun this MKO ni🤨 he wan Dey cast me”🤔

Фото профиля Abimbola
Abimbola8 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi8 месяцев назад

Akara asherkine ti tu si epo gbona 😂😂😂

Фото профиля ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️
ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️8 месяцев назад

The way you dey mimick am dey muzz me😂😂😂

Фото профиля Faithgiara
Faithgiara8 месяцев назад

Why are you so bitter

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi8 месяцев назад

Asherkine go dance 💃 tungba 😂😂

Фото профиля Risky🦅
Risky🦅8 месяцев назад

Na why I like MKO! Asapu nii😂😭😭

Фото профиля Your Favorite Boyfriend
Your Favorite Boyfriend8 месяцев назад

"shey a gor loju yin ni"

Фото профиля 107
1078 месяцев назад

Philanthropist not phinathropist werey😂

Фото профиля Okikiola
Okikiola8 месяцев назад

😁😆😅😅😂😂🤣

Фото профиля BĨĮG MØH🐊
BĨĮG MØH🐊8 месяцев назад

Now you can’t compare x dragging cos you don join hand cook him now ooo you still set camera

Фото профиля Crystal Crown
Crystal Crown8 месяцев назад

My own be say How those girl wan take maintain those lifestyle. Will they go back to their daily routine or start doing OS, looking for boys to keep them in line. Bcos they won’t go back & they can’t sustain it. Their boyfriends is also in trouble. Either they breakup or depart

Фото профиля 𓃵Beast𓃵
𓃵Beast𓃵8 месяцев назад

Better Tungba 😂😂😂😂

Фото профиля Benny
Benny8 месяцев назад

He has shifted from his focus in helping people to picking girls to squander money on things like this People really need help, people are suffering

Фото профиля toheeb
toheeb8 месяцев назад

No mind am 😂😂😭

Похожие видео