Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Asherkine ooooo 🌚😂

132,540 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

O G E D E 🍌 profil fotoğrafı
O G E D E 🍌8 ay önce

Now you see why X is more crazy than TikTok

ogunspepe profil fotoğrafı
ogunspepe8 ay önce

Na only this place Asherkine no stage😂😂

M.K.O ♠️ profil fotoğrafı
M.K.O ♠️8 ay önce

Download Cardcosmic and use my invitation code: MKOMKO Dem go dash you 3k 🤝

DARKEN Shot IT👽🎥❤️ profil fotoğrafı
DARKEN Shot IT👽🎥❤️8 ay önce

Asherkine sef na dodoyo😂

Gbadegeshxxn 💐 profil fotoğrafı
Gbadegeshxxn 💐8 ay önce

I can bet it,even the Zanku and YL are part of the game for PR 💯

Dangbanah🚀 profil fotoğrafı
Dangbanah🚀8 ay önce

Asherkine for just post for facebook 😂😂😂

ADEOLA ADDSON 💫 profil fotoğrafı
ADEOLA ADDSON 💫8 ay önce

He no rate us 😂😂 Make he dey marry dem one by one

Femi Ricch profil fotoğrafı
Femi Ricch8 ay önce

This 😹

Ade profil fotoğrafı
Ade8 ay önce

Na dat girl mama part make me dey think say Naso ee easy your mama sabi Asherkine b4

just illusion™️ profil fotoğrafı
just illusion™️8 ay önce

Watch this video 2x you go laugh tire 😂😂😂

Shemiz🤘🏾 profil fotoğrafı
Shemiz🤘🏾8 ay önce

Oga!!! If X users no do detective for u, una for TikTok go dey do awwn awwn dey go

Desoye profil fotoğrafı
Desoye8 ay önce

Now she take her go South Africa wey be say normal boyfriend no reach Airport before 😂 I swear nake he just married those girls

ISHOLA🎖️ profil fotoğrafı
ISHOLA🎖️8 ay önce

Dodoyo go dance tungba 😂😂😂😂 philanthropy 😂😂😂

Khalifarr profil fotoğrafı
Khalifarr8 ay önce

🤣🤣

just illusion™️ profil fotoğrafı
just illusion™️8 ay önce

Make he use teeth carry cement off me 😂😂

Istecos profil fotoğrafı
Istecos8 ay önce

That fufu part real asf 😂

DR JOHN🤷 profil fotoğrafı
DR JOHN🤷8 ay önce

All na content 😂😂😂

GogoNigga profil fotoğrafı
GogoNigga8 ay önce

Asherkine go be like “Abi make I gun this MKO ni🤨 he wan Dey cast me”🤔

Abimbola profil fotoğrafı
Abimbola8 ay önce

🤣🤣

Opeyemi profil fotoğrafı
Opeyemi8 ay önce

Akara asherkine ti tu si epo gbona 😂😂😂

ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️ profil fotoğrafı
ᴛʜᴇᴍᴀɴᴛᴀɪʟᴏʀ 👻✂️8 ay önce

The way you dey mimick am dey muzz me😂😂😂

Faithgiara profil fotoğrafı
Faithgiara8 ay önce

Why are you so bitter

Opeyemi profil fotoğrafı
Opeyemi8 ay önce

Asherkine go dance 💃 tungba 😂😂

Risky🦅 profil fotoğrafı
Risky🦅8 ay önce

Na why I like MKO! Asapu nii😂😭😭

Your Favorite Boyfriend profil fotoğrafı
Your Favorite Boyfriend7 ay önce

"shey a gor loju yin ni"

107 profil fotoğrafı
1078 ay önce

Philanthropist not phinathropist werey😂

Okikiola profil fotoğrafı
Okikiola8 ay önce

😁😆😅😅😂😂🤣

BĨĮG MØH🐊 profil fotoğrafı
BĨĮG MØH🐊8 ay önce

Now you can’t compare x dragging cos you don join hand cook him now ooo you still set camera

Crystal Crown profil fotoğrafı
Crystal Crown8 ay önce

My own be say How those girl wan take maintain those lifestyle. Will they go back to their daily routine or start doing OS, looking for boys to keep them in line. Bcos they won’t go back & they can’t sustain it. Their boyfriends is also in trouble. Either they breakup or depart

𓃵Beast𓃵 profil fotoğrafı
𓃵Beast𓃵8 ay önce

Better Tungba 😂😂😂😂

Benny profil fotoğrafı
Benny8 ay önce

He has shifted from his focus in helping people to picking girls to squander money on things like this People really need help, people are suffering

toheeb profil fotoğrafı
toheeb8 ay önce

No mind am 😂😂😭

Benzer Videolar