正在加载视频...

视频加载失败

Asset over liability

59,223 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

29 条评论

Mr B 🕹️ 的头像
Mr B 🕹️1 年前

Out of everything wey Dey kitchen you choose to beTRAY

Breakout 的头像
Breakout1 年前

Don’t risk Your personal account— Secure Your Capital Today with Breakout

P O P O R I eatable 的头像
P O P O R I eatable1 年前

“If abomination stay till day-break he go become tradition”. 👍👍

SAMCHIMEREZE 👑 的头像
SAMCHIMEREZE 👑1 年前

See winnie speaking in tongue 😅🤣😂

Nicholas II 📌 的头像
Nicholas II 📌1 年前

"Out of everything wey dey kitchen, you choose to be tray (betray)" 😂

prince promzy 的头像
prince promzy1 年前

This Winnie B, Just Set like mad.... Complete from head to Toe ... Plus she come dey committed for her Hustle... Always Covered Up despite say she naturally gather.... Her Home Training & Standard dey very glaring for the world to see...

KingKay🇬🇭 的头像
KingKay🇬🇭1 年前

"Out of Everything Wey Dey Kitchen, You Choose to Be-Tray" Bars....lol 🔥 📛

U G O 的头像
U G O1 年前

Lol u sef,try dey lock your door lol

Olatunji olayiwola 的头像
Olatunji olayiwola1 年前

This guy to me is the best content creator.. I literally laff at every post 🤣👍🏾

salvage_response 的头像
salvage_response1 年前

The ending 😂

Arinze Paul (Rinz Bounce) 的头像
Arinze Paul (Rinz Bounce)1 年前

Which kain wahala dis one enh 🤣🤣🤣. See as una dey throw bars for this video 🤣.

ONYE HIGHWAY 💨 的头像
ONYE HIGHWAY 💨1 年前

Winnie !!! Still my favorite character ❤️

Humble 的头像
Humble1 年前

Asset don turn 🆙 😅🤣🤣🤣

` 的头像
`1 年前

Ifeanyi come buy fuel make you top up, assist don turn up😭😂😂

💱🚸YOUR UBER GUY 🆓♻️🇬🇭 的头像
💱🚸YOUR UBER GUY 🆓♻️🇬🇭1 年前

@BlackBoyFlyy_

F a n t ø m🏀⛹🏽‍♂️ 的头像
F a n t ø m🏀⛹🏽‍♂️1 年前

Asset don turn up😂

Questions and Answers 的头像
Questions and Answers1 年前

Try Dey block door.

Vince Sound 的头像
Vince Sound1 年前

You nearly missed this asset ooo

Heaven 的头像
Heaven1 年前

I swear....asset don turnup

Stark 的头像
Stark1 年前

Asset is the best my brother

EHO 的头像
EHO1 年前

The other guy gat bars

Arsenal Lover 的头像
Arsenal Lover1 年前

You no lie my guyyyy🤣🤣🤣

Amadi ⚡Oha 的头像
Amadi ⚡Oha1 年前

Chocolate "akara" mell oui oui

PREACHER'S SON® 的头像
PREACHER'S SON®1 年前

“Nne gi anwuna” @Chi_dera_madu a typical imo man

Dominarnet Technology🇬🇧🇬🇧 的头像
Dominarnet Technology🇬🇧🇬🇧1 年前

@StreamviDL download this video

UZOMA CHUKWUEMEKA REX 的头像
UZOMA CHUKWUEMEKA REX1 年前

Clean camera

E B U K A 的头像
E B U K A1 年前

This guy you be case I swear😂 Ooou we we🤣🤣🤣

Fraπkliπ ugochukwu chiagorom 的头像
Fraπkliπ ugochukwu chiagorom1 年前

Lols😂😂....You go explain tire to your asset.😎

Ojú Èkó 的头像
Ojú Èkó1 年前

Asset don turn up 😃