Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Asset over liability 🤣😂
38,317 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

ZALA1 yıl önce
Guyyyy na proper house of commotion be your crib ooo… see as rhymes just dey flow everywhere 😂😂

Abiodun A. Adeleke👨🏽💻1 yıl önce
Chidera, I dey genuinely enjoy your videos

Dr. Wvnda1 yıl önce
Ifeanyi nor dey this house again ?

Azu Eji Ata Abacha.1 yıl önce
"something way half person buy you wan collect half" 😂😂😂

TilThisDay.1 yıl önce
Ur dwaff. I sure say she de baff. this ur rice, u fit give me haff 🤣🤣🤣

THE BOSS 🇬🇭1 yıl önce
DC my man 😂😂😂🤣🤣🙌🙌 bars 🔥🔥🔥

Donbabadee1 yıl önce
Something wey half person buy na im you wan collect half, from dwarf wey dey baff 😂😂😂 Umu Africa 😆

Chisom1 yıl önce
You’re getting better everyday Kudos to you bro 😎

BlueMoonVibez 🦅🦅🦅1 yıl önce
For waka waka this girl get 5 star but for where my sister Dey …… 😭 lines Dey bleed

Emrys🐍1 yıl önce
You wan collect half for wetin better half buy 😂😂😂
