Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
at this point I give up 😂
52,127 просмотров • 25 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 65

He should simply walk inside and exercise the faith of daniel

abi shedrak meshark and aba di naego no do am? 😂

Whites: Problem > Solution Africans: Problem > Religion That's why nothing is working.

we dey even pray for god to repair our transformer wey blow for stree

just imagine

God of Elijah send down fire, Sorry, I mean water.

even if na milk make e pour abeg

Cars passing..... with Fire extingushers in their trunk, but wont think of helping . Nigeria is an altruisim-deficit nation.

nigeria na jungle

E Dey try he luck, imagine say rain fall as he dey pray, omo he go catch out me from church business.

dem go say na second Elija

This country has a long way to go

we still.dey behind

Swears. And it’s so sad

In his mind, he's doing something.

its quenching spiritually😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 just imagine VDM was there praying with the ediot

VDM kee😂

He should go inside so the prayer will work. Bingo

😂😂 make fire burn werey

😂😂😂😂

He should go inside go stop it nah 😏

make fire burn am baah😂

What’s the prayer for then? 😂

That's the revival they call us will be 😂

abi oo my bro

Nigerian religious entities have become even more desperate 🤔

with faith u can move mouthain😂

@justicetsunami "Faith without work is dead"... what was he holding onto, to ensure he puts off the fire?

@stallionstyle22 So in your opinion he didn’t have faith? 👀

@stallionstyle22 Genuine belief must be proven by helpful action... God has made provision for cases around us but we neglect those handy provision. Some problem require action (fire extinguisher/fire fighting apparatus) then trust God to accomplish the task while you at it.

@stallionstyle22 Lol kk

So person no fit crack him head 😭😂😂

😂😂

Make person go give am better slap 👋 na

People dey wait to see miracle.

Owa Mumu no too much?

😂😂

Hmm Mumuity at the highest order

They should have thrown him into the fire to absorb it at least

😂😂come enter paradise make I see

I go follow back door...😂

Someone will still say there is nothing God can not do smh

make em try first

Try wetin?? Try to stop the fire with prayer?? Una too mumu I swear

E for con enter oo

😂

Our calling is revival please

we arr filling the spiritual man pour for other part of the world

Na to push put for the fire

Foolish ignorant

😂

Wait first is he praying to kwench the fire?

God of Aluta send down fire. God of Elijah send down water.!

Make una Jack am out in side !!! God Nigerians 🤦🤦🤦

na person papa oo😂

Haha 😂 you never see anything

I wish Nigerians would post their statement using standard English. Why waste your time going to school if you can't read and write in standard English. Pidgin is not an official lingua franca of Nigeria.

The people that brought this thing, their fire service run 24hrs. Continue to f00l yourselves, nobody is coming to save you.

Make person slap that Pastor make him wake up na Abi no be PH be this

Omo the way some of this So called men of behaves I don't understand, they just lack common sense

So person nor fit slap am for head

Okay oooo

You no see anyone to give am correct Moro make e stand up instead make he stand up and do something, he wan turn to Shadrach, Meshach and Abednego sio Some people no wan just get survival remorse

check well nah salvation ministry
Похожие видео
it was at this point moment she knew she’d fucked up 😂😂
𝙊𝙠𝙞𝙠𝙞𝙤𝙡𝙖💮
342,749 просмотров • 4 месяцев назад
