Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Atije Atimu 😂😂😂

40,468 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Adigunalawada
Adigunalawada3 месяцев назад

People go think say I chop am but I didn’t …if u doubting me ..go find out

Фото профиля Pato
Pato3 месяцев назад

I no need to watch am,I know say na you go still chop that Ebo 😂

Фото профиля Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollars3 месяцев назад

Adigun don chop ipese awon aye oooo🤣🤣🤣

Фото профиля COMING FROM THE OTHER SIDE
COMING FROM THE OTHER SIDE3 месяцев назад

@Okikiolaboyz I swear adigun go chop the sacrifice wey e carry

Фото профиля TIAMIYU IBRAHEEM
TIAMIYU IBRAHEEM3 месяцев назад

You sha don chop ipese 😂

Фото профиля Abílẹ́wà
Abílẹ́wà3 месяцев назад

Omo laugh won injure me for here 😂😂😂😂

Фото профиля Atotileto
Atotileto3 месяцев назад

Na u go chop that ipese by urself, I trust u. U no dey take eye see food

Фото профиля Olayiwola 
Olayiwola 3 месяцев назад

@maxwell_Ayo1 Werey go still chop this ebo 🤣

Фото профиля Olab🎈🎈
Olab🎈🎈3 месяцев назад

He sure me say na you go later chop the ebo🤣

Фото профиля Babatunde ♨️❤️
Babatunde ♨️❤️3 месяцев назад

Make my papa wake up if you no chop that ebo

Фото профиля Aduragbemi Ajayi
Aduragbemi Ajayi3 месяцев назад

Oya Werey gan Adigun

Фото профиля Mayowa Ayoola
Mayowa Ayoola3 месяцев назад

Adegun U dey metal? Why U no show us here finish?

Фото профиля Slot junior
Slot junior3 месяцев назад

E sure me say he go later chop that sacrifice 😹😭

Фото профиля Tunde Moore
Tunde Moore3 месяцев назад

Food wey u go chop 🤣🤣

Фото профиля Adewalay
Adewalay3 месяцев назад

Try watch the full video you gone laugh in Nigerian economy version😂😂

Фото профиля BAYODE
BAYODE3 месяцев назад

Don't tell me you ate the ebo..

Фото профиля Olanrewaju
Olanrewaju3 месяцев назад

I too like him content 😂

Фото профиля Medacious⚖️
Medacious⚖️3 месяцев назад

Ma gbebo gbosholo🤣

Фото профиля ABDULAZEEZ 💐
ABDULAZEEZ 💐3 месяцев назад

This adigun man nha genius 😂

Фото профиля Adekola
Adekola3 месяцев назад

E fit later eat the sacrifice o, na Wetin e fit do

Фото профиля Heywhy𓃵
Heywhy𓃵3 месяцев назад

Las las, na to chop am

Фото профиля Omo Naija 🦀♋️
Omo Naija 🦀♋️3 месяцев назад

Baba no dey watch your content ni

Фото профиля 5thAvenue
5thAvenue3 месяцев назад

😂

Фото профиля Dream Big
Dream Big3 месяцев назад

Arowolo koh aribidesinii 😂

Фото профиля AYOBAMI
AYOBAMI3 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля Afrika
Afrika3 месяцев назад

Gone are the days when 10k could actually perform isese sacrifices

Фото профиля Sefiu Olalekan Fatai
Sefiu Olalekan Fatai3 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Marshal
Marshal3 месяцев назад

I’m very sure he will eat the sacrifice 😂😂

Фото профиля Ola
Ola3 месяцев назад

Person wey dun chop am before e drop am

Фото профиля lifeofbrowny
lifeofbrowny3 месяцев назад

Na you chop ur ipese yourself 😂😂😂

Фото профиля Temitope Coker
Temitope Coker3 месяцев назад

Oloshi 😂😂😂

Фото профиля Topefap
Topefap3 месяцев назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Kolmed Frosh DeDeDe
Kolmed Frosh DeDeDe3 месяцев назад

Lol

Похожие видео