Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
English is flying…😂😂😂😂
25,246 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Every sentence that came out of the boy's mouth, take Bobby 3 minutes to process it

This is the Olodo uprising we are talking about

They could barely have a conversation🤣 Bobby too slow.

Are you in public or government

Omo! This guy just Dey reduce the boy IQ 😂

Are you in public or government

Kini gbogbo nkan yen le mean na 😂

I’m sure the mother will have laugh tired at one concern there 😅

Na the are you in pamary or mellow school dey off me 😂😂

That woman just want disgrace the retarded Bobby, this kind guy go change your entire IQ under few mins

Na only juju and how to hate this Bobby sabi. Olodo eyan ofo. 🤣🤣🤣

Set up That woman na evil 🤣🤣🤣 She dey laugh

Thé funniest thing is his comment section trying to help him out

Are you in JAY ES abi PAMARY 😆😆

Na middle school this werey Dey call melody high school 😂

😭🤣🤣🤣very energy candidate 🤣😂

OLODO UPRISINGS 😂

Very energy candidate ko, very dark man ni😭

Bobby go contaminate this little boy’s brain 🤣

That boy won kill am 😂😂😂

The English dey pepper him eyes 😫😫😂😂

Why the boy dey talk like Siri 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣 Olodo uprising. Bobby and English

The boy don damage him brain.

How did this all this guys get fame 😂😂😂😂olodo uprising

Non-English boy. That boy already know this person na idiot 😂😂😂

See as e dey do head like dog wey dey reason where sound come from

Olodo uprising

What is this for God’s sake 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Does the father agree to this boy being on TikTok

Aye Bobby ti pada baje! Na this werey Dey insult Ayo Maff and Rybeena

Modupe temi o ahhhhh

As he hear better English he eye's first blur😂😂😂

English will be the end of Bobby.

English is flying…😂😂😂😂
