Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Atije Atimu 😂😂😂
33 Kommentare

People go think say I chop am but I didn’t …if u doubting me ..go find out

I no need to watch am,I know say na you go still chop that Ebo 😂

Adigun don chop ipese awon aye oooo🤣🤣🤣

@Okikiolaboyz I swear adigun go chop the sacrifice wey e carry

You sha don chop ipese 😂

Omo laugh won injure me for here 😂😂😂😂

Na u go chop that ipese by urself, I trust u. U no dey take eye see food

@maxwell_Ayo1 Werey go still chop this ebo 🤣

He sure me say na you go later chop the ebo🤣

Make my papa wake up if you no chop that ebo

Oya Werey gan Adigun

Adegun U dey metal? Why U no show us here finish?

E sure me say he go later chop that sacrifice 😹😭

Food wey u go chop 🤣🤣

Try watch the full video you gone laugh in Nigerian economy version😂😂

Don't tell me you ate the ebo..

I too like him content 😂

Ma gbebo gbosholo🤣

This adigun man nha genius 😂

E fit later eat the sacrifice o, na Wetin e fit do

Las las, na to chop am

Baba no dey watch your content ni

😂

Arowolo koh aribidesinii 😂

😂😂😂😂

Gone are the days when 10k could actually perform isese sacrifices

😂😂😂😂😂

I’m very sure he will eat the sacrifice 😂😂

Person wey dun chop am before e drop am

Na you chop ur ipese yourself 😂😂😂

Oloshi 😂😂😂

🤣🤣🤣

Lol
