Loading video...
Video Failed to Load
Atleast they wore life jackets😭😂
577,955 views • 4 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

These once na life jackets or swag jacket.

@lifeofejima This risk no too much like this?

Baba go soon enter music naw call him self blaqross

Francis odega mad person 🤣

Yes they did, we are not about to see another Junior pope saga

Baba learnt from John pope

That one go save dem from bullet abi?

Harry B na really singer that year oo. “As my ship don ready, make e sail o”

They were ready 😂😂

This remains me of our gone nollywood actor Pls remind me of his name again May his soul rest in peace amen 🙏

So we will avoid 2nd Junior Pope 😭😭😂😂

You have to learn

Fair enough 😂 😂

That man wey deh sing so ah no think Shey if he enter studio he can blow

😂😂

Wetin this man dy sing

Thank God they wore life jackets

Harry B 😆 🤣 😂

Na one container of dye Mike Ezuruonye used on his hair Omo😒

Old men no want to be old again those days why?

This man rap better

See Mike Ezunroye face

😹😹

What’s going on lmao. 🤣

Why him dey fear naa

This man still dey rap?😂😭

Die he kpai ?

Hol Up!! Hol Up!!? 😂

I just dey remember junior pope May his soul rest in peace

Good one.

Them no won hear
Related Videos
Sensitive content
She defo wore waist trainer 😭😭😭😭😂😂😂 The man suffered!
𝐿𝑢𝑠ℎ//𝑃𝑒𝑟𝑓𝑢𝑚𝑒 𝑃𝑙𝑢𝑔 ❤︎
218,032 views • 2 years ago
