Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

269,044 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von FU_@D
FU_@Dvor 10 Monaten

Dj chicken don dey gym?😂

Profilbild von PBTIPS 👀
PBTIPS 👀vor 10 Monaten

Agbako😂😂

Profilbild von Akanke Baby 😍
Akanke Baby 😍vor 10 Monaten

Young john if u need help blink twice

Profilbild von smoke_thug420 🍁
smoke_thug420 🍁vor 10 Monaten

@ismopara001 I no even hear anything he dey talk 😂😂. He just dey mix him voice 😂. Na Dj true true

Profilbild von Ajibola
Ajibolavor 10 Monaten

Aare na fine guy o see as cloth fit am, opelope Jago 😂 sabi style am

Profilbild von TH💫
TH💫vor 10 Monaten

Make una collect cloth money from the werey ooo😂😂😂

Profilbild von DEX
DEXvor 10 Monaten

@rahman_jago_ this year don still end my dream to wear high fashion never come to paste Omor poor man Dey suffer

Profilbild von Edovk 🪖
Edovk 🪖vor 10 Monaten

Na the song wey the werey Dey talk be this 😂

Profilbild von EMI NENT GADGET
EMI NENT GADGETvor 10 Monaten

DJ chicken don heal from that beaten so soon?

Profilbild von Mathel_Osha
Mathel_Oshavor 10 Monaten

Dj chicken fresh pass Omolalomi

Profilbild von Frank Not Lampard🈴️🈵️
Frank Not Lampard🈴️🈵️vor 10 Monaten

Leave Jiggy hand na 😂 😂

Profilbild von The Rose that grew from concrete🥀
The Rose that grew from concrete🥀vor 10 Monaten

Young jonn just Dey nod😂😂, I dey sure say he no dey hear wetin DJ chicken dey talk.

Profilbild von Abbey
Abbeyvor 10 Monaten

Areka wey wun use scope collect money 😹

Profilbild von Samaizy Shogo
Samaizy Shogovor 10 Monaten

God abeg help my life make me self fit shop High Fashion someday 🙏

Profilbild von 9T6
9T6vor 10 Monaten

I too like am 😂

Profilbild von OLAMYDE
OLAMYDEvor 10 Monaten

I swear I don know say na chicken voice I heard 😂

Profilbild von GBOLAHAN 🪬
GBOLAHAN 🪬vor 10 Monaten

Chicken Dey gym ?😳

Profilbild von Reincarnated 2x 🀄️
Reincarnated 2x 🀄️vor 10 Monaten

Alejo Oran 😂😂😂

Profilbild von Temitope
Temitopevor 10 Monaten

Young john no hear wetin he de talk o😂

Profilbild von Web3Addict📈
Web3Addict📈vor 10 Monaten

😂 werey

Profilbild von Gee_fund_
Gee_fund_vor 10 Monaten

Omo iya mi young jonn 😂

Profilbild von Robert Cornwell 🎗️🕎
Robert Cornwell 🎗️🕎vor 10 Monaten

That calabar boy no dey hear yoruba

Profilbild von 90’s 📊
90’s 📊vor 10 Monaten

Omo werey ni chicken 😂

Profilbild von Ultra
Ultravor 10 Monaten

He say young John reee😂😂🧎

Profilbild von CAPTAIN FRESH🫟🪖
CAPTAIN FRESH🫟🪖vor 10 Monaten

This mannn

Profilbild von BAD GUY
BAD GUYvor 10 Monaten

Aje na real August visitor 😂😂

Profilbild von Akeyno®
Akeyno®vor 10 Monaten

Jiggggggy 🌹❣️

Profilbild von micheal josh🦉
micheal josh🦉vor 10 Monaten

na billing chicken go use end am. 😂

Profilbild von Danii 木漏れ日 ™
Danii 木漏れ日 ™vor 10 Monaten

Young jonn mind na GOD WHY ME

Profilbild von CHEYIIFUNMI
CHEYIIFUNMIvor 10 Monaten

Any December visitor? If not, can I be one.?

Profilbild von Oluwakoremide Akanni
Oluwakoremide Akannivor 10 Monaten

Why e Dey always act as if e old pass everybody 🌚🌚

Profilbild von Zerubbabel🌋👨🏾‍✈️
Zerubbabel🌋👨🏾‍✈️vor 10 Monaten

Aare mi 😂

Profilbild von Bobo G
Bobo Gvor 10 Monaten

August visitor keh? He teleport come?

Ähnliche Videos

A huge visitor~ SnoozySnore #giantess
8:32

Sensitive content

A huge visitor~ SnoozySnore #giantess

LazyLazer

87,339 Aufrufe • vor 2 Monaten