Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
August visitor😂
269,044 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Dj chicken don dey gym?😂

Agbako😂😂

Young john if u need help blink twice

@ismopara001 I no even hear anything he dey talk 😂😂. He just dey mix him voice 😂. Na Dj true true

Aare na fine guy o see as cloth fit am, opelope Jago 😂 sabi style am

Make una collect cloth money from the werey ooo😂😂😂

@rahman_jago_ this year don still end my dream to wear high fashion never come to paste Omor poor man Dey suffer

Na the song wey the werey Dey talk be this 😂

DJ chicken don heal from that beaten so soon?

Dj chicken fresh pass Omolalomi

Leave Jiggy hand na 😂 😂

Young jonn just Dey nod😂😂, I dey sure say he no dey hear wetin DJ chicken dey talk.

Areka wey wun use scope collect money 😹

God abeg help my life make me self fit shop High Fashion someday 🙏

I too like am 😂

I swear I don know say na chicken voice I heard 😂

Chicken Dey gym ?😳

Alejo Oran 😂😂😂

Young john no hear wetin he de talk o😂

😂 werey

Omo iya mi young jonn 😂

That calabar boy no dey hear yoruba

Omo werey ni chicken 😂

He say young John reee😂😂🧎

This mannn

Aje na real August visitor 😂😂

Jiggggggy 🌹❣️

na billing chicken go use end am. 😂

Young jonn mind na GOD WHY ME

Any December visitor? If not, can I be one.?

Why e Dey always act as if e old pass everybody 🌚🌚

Aare mi 😂

August visitor keh? He teleport come?
Benzer Videolar
Advertisement imeenda shule😂😂😂 Tukutane Charisma Live 22 August.
Mwaks
102,415 görüntüleme • 2 ay önce
