Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Aura for Aura 😂
Комментарии: 35

Best ever skit of the year I love you always 👋😂❤️

Normally two or three wife na the best. Everybody head go calm cause replacement dey😂

🤣🤣 this guy don k!ll me, he say Incase one die

How does he know what to say all the time?

Which baba package this juju for you this guy😂😂

This guy na werey 😂😂😂 I dey wait for that last speech 🎤 😂😂😂

I no know wetin Una Dey find for relationship wey hot rice Dey 😂😂

Bro was in the middle of it all . Even between phone and power bank🌚. I bought the chord

Bro u be legend U are the first man to defeat woman in a cheating scene Dem suppose give u Grammy

Nah only for skit this fit happen

That one with yansh just package everything. Selfish someone. 😞

This guy dey craze 😂

Shake your brain

All my friend's babes have brains. He is sapiosexual. As in, girls topping their departments. But none of them have nyash. He is betting that one of them might develop nyash...

God no go commot this Brian from your head

But na so e suppose be oo no be lie

Guy God bless your talent, this is not skit, this is a message..

😂😂😂 Omo I lyk this guy comedy 😅 So funny

Your mentality no small guy you be real geezzz,

This guy too good

Bababeji don do skit wey sweet me 😂

Baba with steez

This guy na Mad o😂😂😂

Men are the price una no gree hear 😅😅

This content they drain IQ Person wey buy you phone You still de ask am if na she buy garri wey you de drink? Construct your script well oga

Baba beji you Aura no be here best skit

No be small thing Very funny

You go pay for the food You go pay for transport I go come knac two of Una😎😂

You be Madd Man 😂

Was the DANBOROBA really necessary after all the insults 💔😂😂😭

U too Danburuba

Na so life suppose be if some guys really get sense

Make relationship no kee us one day oo,e be like na to choose hot white rice and stew oo🥹🤦♀️

This boy de mad

This guy shall lol 😆
