Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

248,309 Aufrufe โ€ข vor 2 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Oladimeji Ayanfe
Oladimeji Ayanfevor 2 Monaten

Best ever skit of the year I love you always ๐Ÿ‘‹๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Profilbild von LR
LRvor 2 Monaten

Normally two or three wife na the best. Everybody head go calm cause replacement dey๐Ÿ˜‚

Profilbild von Daramola
Daramolavor 2 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ this guy don k!ll me, he say Incase one die

Profilbild von Chrisben Okoli
Chrisben Okolivor 2 Monaten

How does he know what to say all the time?

Profilbild von Bรผkky Lรนรฏgรฏ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ฐโœฆโœฆ
Bรผkky Lรนรฏgรฏ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ฐโœฆโœฆvor 2 Monaten

Which baba package this juju for you this guy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von VICTOLEE
VICTOLEEvor 2 Monaten

This guy na werey ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I dey wait for that last speech ๐ŸŽค ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Gaza JNR ๐Ÿ˜Ž
Gaza JNR ๐Ÿ˜Žvor 2 Monaten

I no know wetin Una Dey find for relationship wey hot rice Dey ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von TIMI-AREGBELO๐Ÿ‘‘
TIMI-AREGBELO๐Ÿ‘‘vor 2 Monaten

Bro was in the middle of it all . Even between phone and power bank๐ŸŒš. I bought the chord

Profilbild von savage_tizzy
savage_tizzyvor 2 Monaten

Bro u be legend U are the first man to defeat woman in a cheating scene Dem suppose give u Grammy

Profilbild von OLAWEALTH70
OLAWEALTH70vor 2 Monaten

Nah only for skit this fit happen

Profilbild von NPC
NPCvor 2 Monaten

That one with yansh just package everything. Selfish someone. ๐Ÿ˜ž

Profilbild von Alison Ibra
Alison Ibravor 2 Monaten

This guy dey craze ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Overcomer_Jr
Overcomer_Jrvor 2 Monaten

Shake your brain

Profilbild von Tob Omad
Tob Omadvor 2 Monaten

All my friend's babes have brains. He is sapiosexual. As in, girls topping their departments. But none of them have nyash. He is betting that one of them might develop nyash...

Profilbild von Samojay
Samojayvor 2 Monaten

God no go commot this Brian from your head

Profilbild von Chimeremeze de escobar
Chimeremeze de escobarvor 2 Monaten

But na so e suppose be oo no be lie

Profilbild von SAMUEL HARRY.
SAMUEL HARRY.vor 2 Monaten

Guy God bless your talent, this is not skit, this is a message..

Profilbild von BIG CHIDO
BIG CHIDOvor 2 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Omo I lyk this guy comedy ๐Ÿ˜… So funny

Profilbild von ร–GBร–KรJร„H๐Ÿ‘‘๐ŸŽญ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
ร–GBร–KรJร„H๐Ÿ‘‘๐ŸŽญ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 2 Monaten

Your mentality no small guy you be real geezzz,

Profilbild von UpChelsea
UpChelseavor 2 Monaten

This guy too good

Profilbild von Three Count Mania
Three Count Maniavor 2 Monaten

Bababeji don do skit wey sweet me ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Stephen ezeh
Stephen ezehvor 2 Monaten

Baba with steez

Profilbild von BIGGEST PAPARAZZI
BIGGEST PAPARAZZIvor 2 Monaten

This guy na Mad o๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Chizobam
Chizobamvor 2 Monaten

Men are the price una no gree hear ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von bishOP
bishOPvor 2 Monaten

This content they drain IQ Person wey buy you phone You still de ask am if na she buy garri wey you de drink? Construct your script well oga

Profilbild von BM Dabech
BM Dabechvor 2 Monaten

Baba beji you Aura no be here best skit

Profilbild von Reya
Reyavor 2 Monaten

No be small thing Very funny

Profilbild von Sam
Samvor 2 Monaten

You go pay for the food You go pay for transport I go come knac two of Una๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜‚

Profilbild von passenger Princess
passenger Princessvor 2 Monaten

You be Madd Man ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Fรธrษ™รฏฤŸรฑ
Fรธrษ™รฏฤŸรฑvor 2 Monaten

Was the DANBOROBA really necessary after all the insults ๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Abdul Ismaila | Torium Ambassador
Abdul Ismaila | Torium Ambassadorvor 2 Monaten

U too Danburuba

Profilbild von web๐Ÿ•ธ๏ธ
web๐Ÿ•ธ๏ธvor 2 Monaten

Na so life suppose be if some guys really get sense

Profilbild von AHDADIOHAMMA๐Ÿคโค๏ธ
AHDADIOHAMMA๐Ÿคโค๏ธvor 2 Monaten

Make relationship no kee us one day oo,e be like na to choose hot white rice and stew oo๐Ÿฅน๐Ÿคฆโ€โ™€๏ธ

Profilbild von Elemele Ernest
Elemele Ernestvor 2 Monaten

This boy de mad

Profilbild von The sun most shine
The sun most shinevor 2 Monaten

This guy shall lol ๐Ÿ˜†

ร„hnliche Videos