Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Aura for Aura 😂

248,538 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Oladimeji Ayanfe
Oladimeji Ayanfe2 месяцев назад

Best ever skit of the year I love you always 👋😂❤️

Фото профиля LR
LR2 месяцев назад

Normally two or three wife na the best. Everybody head go calm cause replacement dey😂

Фото профиля Daramola
Daramola2 месяцев назад

🤣🤣 this guy don k!ll me, he say Incase one die

Фото профиля Chrisben Okoli
Chrisben Okoli2 месяцев назад

How does he know what to say all the time?

Фото профиля Bükky Lùïgï💵💰✦✦
Bükky Lùïgï💵💰✦✦2 месяцев назад

Which baba package this juju for you this guy😂😂

Фото профиля VICTOLEE
VICTOLEE2 месяцев назад

This guy na werey 😂😂😂 I dey wait for that last speech 🎤 😂😂😂

Фото профиля Gaza JNR 😎
Gaza JNR 😎2 месяцев назад

I no know wetin Una Dey find for relationship wey hot rice Dey 😂😂

Фото профиля TIMI-AREGBELO👑
TIMI-AREGBELO👑2 месяцев назад

Bro was in the middle of it all . Even between phone and power bank🌚. I bought the chord

Фото профиля savage_tizzy
savage_tizzy2 месяцев назад

Bro u be legend U are the first man to defeat woman in a cheating scene Dem suppose give u Grammy

Фото профиля OLAWEALTH70
OLAWEALTH702 месяцев назад

Nah only for skit this fit happen

Фото профиля NPC
NPC2 месяцев назад

That one with yansh just package everything. Selfish someone. 😞

Фото профиля Alison Ibra
Alison Ibra2 месяцев назад

This guy dey craze 😂

Фото профиля Overcomer_Jr
Overcomer_Jr2 месяцев назад

Shake your brain

Фото профиля Tob Omad
Tob Omad2 месяцев назад

All my friend's babes have brains. He is sapiosexual. As in, girls topping their departments. But none of them have nyash. He is betting that one of them might develop nyash...

Фото профиля Samojay
Samojay2 месяцев назад

God no go commot this Brian from your head

Фото профиля Chimeremeze de escobar
Chimeremeze de escobar2 месяцев назад

But na so e suppose be oo no be lie

Фото профиля SAMUEL HARRY.
SAMUEL HARRY.2 месяцев назад

Guy God bless your talent, this is not skit, this is a message..

Фото профиля BIG CHIDO
BIG CHIDO2 месяцев назад

😂😂😂 Omo I lyk this guy comedy 😅 So funny

Фото профиля ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸2 месяцев назад

Your mentality no small guy you be real geezzz,

Фото профиля UpChelsea
UpChelsea2 месяцев назад

This guy too good

Фото профиля Three Count Mania
Three Count Mania2 месяцев назад

Bababeji don do skit wey sweet me 😂

Фото профиля Stephen ezeh
Stephen ezeh2 месяцев назад

Baba with steez

Фото профиля BIGGEST PAPARAZZI
BIGGEST PAPARAZZI2 месяцев назад

This guy na Mad o😂😂😂

Фото профиля Chizobam
Chizobam2 месяцев назад

Men are the price una no gree hear 😅😅

Фото профиля bishOP
bishOP2 месяцев назад

This content they drain IQ Person wey buy you phone You still de ask am if na she buy garri wey you de drink? Construct your script well oga

Фото профиля BM Dabech
BM Dabech2 месяцев назад

Baba beji you Aura no be here best skit

Фото профиля Reya
Reya2 месяцев назад

No be small thing Very funny

Фото профиля Sam
Sam2 месяцев назад

You go pay for the food You go pay for transport I go come knac two of Una😎😂

Фото профиля passenger Princess
passenger Princess2 месяцев назад

You be Madd Man 😂

Фото профиля Førəïğñ
Førəïğñ2 месяцев назад

Was the DANBOROBA really necessary after all the insults 💔😂😂😭

Фото профиля Abdul Ismaila | Torium Ambassador
Abdul Ismaila | Torium Ambassador2 месяцев назад

U too Danburuba

Фото профиля web🕸️
web🕸️2 месяцев назад

Na so life suppose be if some guys really get sense

Фото профиля AHDADIOHAMMA🤍❤️
AHDADIOHAMMA🤍❤️2 месяцев назад

Make relationship no kee us one day oo,e be like na to choose hot white rice and stew oo🥹🤦‍♀️

Фото профиля Elemele Ernest
Elemele Ernest2 месяцев назад

This boy de mad

Фото профиля The sun most shine
The sun most shine2 месяцев назад

This guy shall lol 😆

Похожие видео