Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

248,309 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Oladimeji Ayanfe profil fotoğrafı
Oladimeji Ayanfe2 ay önce

Best ever skit of the year I love you always 👋😂❤️

LR profil fotoğrafı
LR2 ay önce

Normally two or three wife na the best. Everybody head go calm cause replacement dey😂

Daramola profil fotoğrafı
Daramola2 ay önce

🤣🤣 this guy don k!ll me, he say Incase one die

Chrisben Okoli profil fotoğrafı
Chrisben Okoli2 ay önce

How does he know what to say all the time?

Bükky Lùïgï💵💰✦✦ profil fotoğrafı
Bükky Lùïgï💵💰✦✦2 ay önce

Which baba package this juju for you this guy😂😂

VICTOLEE profil fotoğrafı
VICTOLEE2 ay önce

This guy na werey 😂😂😂 I dey wait for that last speech 🎤 😂😂😂

Gaza JNR 😎 profil fotoğrafı
Gaza JNR 😎2 ay önce

I no know wetin Una Dey find for relationship wey hot rice Dey 😂😂

TIMI-AREGBELO👑 profil fotoğrafı
TIMI-AREGBELO👑2 ay önce

Bro was in the middle of it all . Even between phone and power bank🌚. I bought the chord

savage_tizzy profil fotoğrafı
savage_tizzy2 ay önce

Bro u be legend U are the first man to defeat woman in a cheating scene Dem suppose give u Grammy

OLAWEALTH70 profil fotoğrafı
OLAWEALTH702 ay önce

Nah only for skit this fit happen

NPC profil fotoğrafı
NPC2 ay önce

That one with yansh just package everything. Selfish someone. 😞

Alison Ibra profil fotoğrafı
Alison Ibra2 ay önce

This guy dey craze 😂

Overcomer_Jr profil fotoğrafı
Overcomer_Jr2 ay önce

Shake your brain

Tob Omad profil fotoğrafı
Tob Omad2 ay önce

All my friend's babes have brains. He is sapiosexual. As in, girls topping their departments. But none of them have nyash. He is betting that one of them might develop nyash...

Samojay profil fotoğrafı
Samojay2 ay önce

God no go commot this Brian from your head

Chimeremeze de escobar profil fotoğrafı
Chimeremeze de escobar2 ay önce

But na so e suppose be oo no be lie

SAMUEL HARRY. profil fotoğrafı
SAMUEL HARRY.2 ay önce

Guy God bless your talent, this is not skit, this is a message..

BIG CHIDO profil fotoğrafı
BIG CHIDO2 ay önce

😂😂😂 Omo I lyk this guy comedy 😅 So funny

ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸 profil fotoğrafı
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸2 ay önce

Your mentality no small guy you be real geezzz,

UpChelsea profil fotoğrafı
UpChelsea2 ay önce

This guy too good

Three Count Mania profil fotoğrafı
Three Count Mania2 ay önce

Bababeji don do skit wey sweet me 😂

Stephen ezeh profil fotoğrafı
Stephen ezeh2 ay önce

Baba with steez

BIGGEST PAPARAZZI profil fotoğrafı
BIGGEST PAPARAZZI2 ay önce

This guy na Mad o😂😂😂

Chizobam profil fotoğrafı
Chizobam2 ay önce

Men are the price una no gree hear 😅😅

bishOP profil fotoğrafı
bishOP2 ay önce

This content they drain IQ Person wey buy you phone You still de ask am if na she buy garri wey you de drink? Construct your script well oga

BM Dabech profil fotoğrafı
BM Dabech2 ay önce

Baba beji you Aura no be here best skit

Reya profil fotoğrafı
Reya2 ay önce

No be small thing Very funny

Sam profil fotoğrafı
Sam2 ay önce

You go pay for the food You go pay for transport I go come knac two of Una😎😂

passenger Princess profil fotoğrafı
passenger Princess2 ay önce

You be Madd Man 😂

Førəïğñ profil fotoğrafı
Førəïğñ2 ay önce

Was the DANBOROBA really necessary after all the insults 💔😂😂😭

Abdul Ismaila | Torium Ambassador profil fotoğrafı
Abdul Ismaila | Torium Ambassador2 ay önce

U too Danburuba

web🕸️ profil fotoğrafı
web🕸️2 ay önce

Na so life suppose be if some guys really get sense

AHDADIOHAMMA🤍❤️ profil fotoğrafı
AHDADIOHAMMA🤍❤️2 ay önce

Make relationship no kee us one day oo,e be like na to choose hot white rice and stew oo🥹🤦‍♀️

Elemele Ernest profil fotoğrafı
Elemele Ernest2 ay önce

This boy de mad

The sun most shine profil fotoğrafı
The sun most shine2 ay önce

This guy shall lol 😆

Benzer Videolar