正在加载视频...

视频加载失败

248,625 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Oladimeji Ayanfe 的头像
Oladimeji Ayanfe2 个月前

Best ever skit of the year I love you always 👋😂❤️

LR 的头像
LR2 个月前

Normally two or three wife na the best. Everybody head go calm cause replacement dey😂

Daramola 的头像
Daramola2 个月前

🤣🤣 this guy don k!ll me, he say Incase one die

Chrisben Okoli 的头像
Chrisben Okoli2 个月前

How does he know what to say all the time?

Bükky Lùïgï💵💰✦✦ 的头像
Bükky Lùïgï💵💰✦✦2 个月前

Which baba package this juju for you this guy😂😂

VICTOLEE 的头像
VICTOLEE2 个月前

This guy na werey 😂😂😂 I dey wait for that last speech 🎤 😂😂😂

Gaza JNR 😎 的头像
Gaza JNR 😎2 个月前

I no know wetin Una Dey find for relationship wey hot rice Dey 😂😂

TIMI-AREGBELO👑 的头像
TIMI-AREGBELO👑2 个月前

Bro was in the middle of it all . Even between phone and power bank🌚. I bought the chord

savage_tizzy 的头像
savage_tizzy2 个月前

Bro u be legend U are the first man to defeat woman in a cheating scene Dem suppose give u Grammy

OLAWEALTH70 的头像
OLAWEALTH702 个月前

Nah only for skit this fit happen

NPC 的头像
NPC2 个月前

That one with yansh just package everything. Selfish someone. 😞

Alison Ibra 的头像
Alison Ibra2 个月前

This guy dey craze 😂

Overcomer_Jr 的头像
Overcomer_Jr2 个月前

Shake your brain

Tob Omad 的头像
Tob Omad2 个月前

All my friend's babes have brains. He is sapiosexual. As in, girls topping their departments. But none of them have nyash. He is betting that one of them might develop nyash...

Samojay 的头像
Samojay2 个月前

God no go commot this Brian from your head

Chimeremeze de escobar 的头像
Chimeremeze de escobar2 个月前

But na so e suppose be oo no be lie

SAMUEL HARRY. 的头像
SAMUEL HARRY.2 个月前

Guy God bless your talent, this is not skit, this is a message..

BIG CHIDO 的头像
BIG CHIDO2 个月前

😂😂😂 Omo I lyk this guy comedy 😅 So funny

ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸 的头像
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸2 个月前

Your mentality no small guy you be real geezzz,

UpChelsea 的头像
UpChelsea2 个月前

This guy too good

Three Count Mania 的头像
Three Count Mania2 个月前

Bababeji don do skit wey sweet me 😂

Stephen ezeh 的头像
Stephen ezeh2 个月前

Baba with steez

BIGGEST PAPARAZZI 的头像
BIGGEST PAPARAZZI2 个月前

This guy na Mad o😂😂😂

Chizobam 的头像
Chizobam2 个月前

Men are the price una no gree hear 😅😅

bishOP 的头像
bishOP2 个月前

This content they drain IQ Person wey buy you phone You still de ask am if na she buy garri wey you de drink? Construct your script well oga

BM Dabech 的头像
BM Dabech2 个月前

Baba beji you Aura no be here best skit

Reya 的头像
Reya2 个月前

No be small thing Very funny

Sam 的头像
Sam2 个月前

You go pay for the food You go pay for transport I go come knac two of Una😎😂

passenger Princess 的头像
passenger Princess2 个月前

You be Madd Man 😂

Førəïğñ 的头像
Førəïğñ2 个月前

Was the DANBOROBA really necessary after all the insults 💔😂😂😭

Abdul Ismaila | Torium Ambassador 的头像
Abdul Ismaila | Torium Ambassador2 个月前

U too Danburuba

web🕸️ 的头像
web🕸️2 个月前

Na so life suppose be if some guys really get sense

AHDADIOHAMMA🤍❤️ 的头像
AHDADIOHAMMA🤍❤️2 个月前

Make relationship no kee us one day oo,e be like na to choose hot white rice and stew oo🥹🤦‍♀️

Elemele Ernest 的头像
Elemele Ernest2 个月前

This boy de mad

The sun most shine 的头像
The sun most shine2 个月前

This guy shall lol 😆