正在加载视频...
视频加载失败
Avoid this mistake for your own safety ⚠️
319,548 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

What about us walking on the street 😂😭

Don't put your car on park when you stop to talk to someone or police always leave your care on drive. What this does is to not open your car door automatically so when it's on drive the doors are still on lock.

What if my car no get AC nko, make heat kan kill me??

Make God no let us jam agbako, the class that can be bring that with a punch or a stone

Do not even whine down your glass at all especially for agbero people,even if them like make them remove your plate number

When I been young my dad and 1 with younger sis dey travel to Edo state, na so for road people dey waka dey point him bumper, I no fit forget that day. Na so I ask my dad be like suntin dey sub, na so him clear me say dey be criminals

who else was expecting the guy to come slap him when the window fully went down? 😂😂

Who's fault? 😂

This is interesting and I hope people take this seriously

A u Dey talk so, dem don deflate your tyres 😂😂😂

Person sef no suppose stop for strangers for strange locations na except you be uber

Why did you have to wait in the first place?

Una no go kee person for this comment section 😂💔

Very useful information until they break the glass on your face

This advice na for people wey Dey use ac. Shey person wey Dey collect fresh breeze wan whine up windows before? 👀 I suppose just Dey swear for una sometimes. 😒😒

With Gun na you go open the glass and the door by yourself

@Real_Giilo Can I also brandish a machete on my lap?

Thanks for this.

My survival instinct won’t even allow me to keep having the conversation than to just zoom off

I don’t have a car yet but I will write this on the wall

If my car no get whiner at the moment can I open the door to come down 😂💔

That space wey you wyne down sef too much.

This is educative

What if you no get ac for car😭

@mentor_dominion

This video is made for only Nigerians

Na because ac dey your car na why advise full your mouth

Someone knocked my car glass I didn't respond and he was still trying to open my back door lol Thank God I always use central lock

I am waiting for a day that this man will engage in real fight.

This is good especially as we staying in Lagos This is a very valid information This can save a life honestly He didn’t lie

I learn this one for future when I buy my first Gwagon.

If he points a gun nko? Unless you have a bulletproof door, what choice do you have?
