Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Aye Akamara, Aba Nikanda. Make una sha take am easy online.

173,468 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

11 Yorum

Bigdave profil fotoğrafı
Bigdave1 yıl önce

His face show, hope his shoe shine sha 😂🤣

Solar Heavy profil fotoğrafı
Solar Heavy1 yıl önce

take the journey

Glory Samorano profil fotoğrafı
Glory Samorano1 yıl önce

Na that abankinda burst my bubble this egbon na waray lmao 🤣

Glory Samorano profil fotoğrafı
Glory Samorano1 yıl önce

The third one suppose be ALOOOOOOO be thy name dear GOD.. lmao make I no go put myself for Wahala 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Oluwadamilare profil fotoğrafı
Oluwadamilare1 yıl önce

Dem no fit do am anything... nah inside agege he dey nothing fit sup... did he mention their slogan 🤔

🅿️🅱️ Exchange 💼 profil fotoğrafı
🅿️🅱️ Exchange 💼1 yıl önce

Person wey dey the video sef no small, put body first 😂😂😂

Elton Nasir profil fotoğrafı
Elton Nasir1 yıl önce

This guy just come out carry 2 whole confra join together dey play with their feelings 😂

KAABS profil fotoğrafı
KAABS1 yıl önce

Lol. Make dem no go koba dem😅

EPIPHANY THE FIRST ✝️ 🇳🇬 profil fotoğrafı
EPIPHANY THE FIRST ✝️ 🇳🇬1 yıl önce

Una mind no go touch ground

LàBí profil fotoğrafı
LàBí1 yıl önce

Baba go dey wyne una na sha 😆👉🏼

Breeze profil fotoğrafı
Breeze1 yıl önce

This prank sef omo I no get mind to do am .. I no like anything Wey resemble wetin pass my power

Benzer Videolar