Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ayo you do this one oo 😩💔
Комментарии: 10

Theway17141 год назад
Ayo run for December billing, no worry he go come back by January

Owolabi olajide1 год назад
Maybe she dey cheat like that ooo😒

Abdullahi damilola1 год назад
Thank God her plan no work this December.. Ayo don wise

UGo1 год назад
The brotherhood is proud of you man

Mr SUBSTANCE1 год назад
This is December Ayo showing them pepper

S H Y N E.TRX1 год назад
Not the love they weep for but for the opportunity for-gone(resources)

Fantaboi Asuquo1 год назад
One thing I noticed about Yoruba Guys if dem wan break ur heart e no dey take dem sec.

Mickey $1 год назад
Bro to bro I understand Ayo

DonFash1 год назад
Funny how young girls dey carry relationship matter go head oh! Life wey hard like wetin I no know

brolow1 год назад
Ayo ah !!😅😅😅 First week in December 😭😭😭😭… ogbon 😅😭
