Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
B Lord don pick Erigga side sharp!!😂
166,830 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Ppl way sabi Blord from University days knows he’s an Erigga faithful 😎 no b today

Davido don F up big time 😒

Blord no dey waste time. 😂

B Lord is a proper grass to grace story 💯

Sovido think say everybody go support am stupid thing

X users and narrative, if you the follow Blord well you go know say this video na from four days ago

Nobody us3less pass u

Wetin useless pass wetin Erigga call your idolo?

Make erigga enter studio abeg 😂😂😂😂 I don miss my guy

Erigga nah big celeb oo

I hate this guy

@UgwuolaCallist2 🤣🤣🤣🤣

Dis one too know like davido keh 😂 I think this guy's are using their head for trends

He know ball

So now b loard is relevant!!!

Sharp sharp

Omo to day go long

@davido just dey bring back some people dead career back to life

Nobody mumu for this app reach that boy

Me seff just go back go jam my Erigga

Guy na Erigga be the streets OT na 😂😂😂💖

Make him waist time e go still go prison

Baba u sabi beta song

They think the same way that’s why lol 😂 you think say blord really smart like that

BLord is from the street

When be say na scam song music motivate 😆

Normally weyti erigga do good

This one nor campaign for who bring am out of Jail

Na old video for snap naw Blord na erigga fans Normal

Oga na old video be this

😂😂😂

😂😂

Paperboi

Sharp
Похожие видео
Sensitive content
B Lord don use una Iphone Xr 17 pro max tear brand new car😭😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
45,468 просмотров • 11 месяцев назад
Sensitive content
Verydarkman suppose be FBI! He don track person wey B Lord send 500k to for him n00dles say na B Lord himself! 😭👀
TENIOLA
824,765 просмотров • 1 год назад
