Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Baba Dey find who post am for Twitter 😂😂😂
Комментарии: 46

That Soja beated what ?😂😂😂😂😂

😂😂😂

Nah you and @Teeniiola post this video. 😂 make I enter him dm for TikTok give am una number.

@Teeniiola You know say me I no like wahala, make he come meet Teni 😂😂😂

This one think say twitter na Facebook 🥱

Ajeh 😂😂

Very mumu boi,you wan popular no worry,you think say here na tiktok abi

Make he come 😂😂😂

make he come agege now make dem mend am more

Dat one go pass soldier own😂😂😂

Shey e sabi whether who post am for X na soldier also😂😂

😂😂😂

He go collect beating sara

Make he come 😂😂😂

E sure ne die say everywhere still dey blur

Abeg give am my number say na me post am Make he come chop another CamouBeating

Soldier beated you ke!! 😂😂😂 I first talk am once soldier beat you, reasoning go far

If e catch u lasan 😂😂😂

@big_iri 😂😂

Make he better dey drink water to that one because if he do pass his self come x he’s mom go see am 😂😂

@LyonOfAbuja 😂😂

This one sha wan collect another beating😂😂

Make he come Agege 😂😂

Ajeh seh😂

soja beated what?😭😭😭😭😭😭

Make he come talk am for twitter he go know wassup

I Dey wait for am 😂😂

Most of them do thing this place is like tiktok

Werey shut up dem go help u configure the other side 😂😂

Shey him Face ID fit still dey work like this??😂😭

😂😂😂 u leave who beat you dey find who post u?

Lmfao 😂 wtf did I hear 👂 Omoh “beated” 😆😆😂😅

Iya Kafaya 😂😂😂

Omo they beat him ohh lol see his right cheeks

Did i hear "beated me" abi na my ear they pain me?

Na you gan gan the mumu Dey find 😂

Soldier beated you keh 😂😂

E be like they don over beat you Your brain don Dey get issue Pele Arindin

Soldier beated me 😂😂 wow

That English dey give me headache

There’s money on you and @Teeniiola head now 😂

This thing nah boil , no be soldier beat am

Why soldier no go beated you 😏😏😏☹️🤣 you leave way follow bush 🤣🤣

Afi "soldier beated me" na😅😅

He suppose carry RPG join 😂

Baba dey transfer aggression 😂😂😂
