Loading video...
Video Failed to Load
Walai, this kid nah agbero ๐ who dey teach am these things ๐๐
423,142 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

OtunbaAdewole1 year ago
Looking at him,na him papa I dey see ๐ Imagine wetin the papa go be

Owusaint1 year ago
This kid na disguise oo๐๐๐๐๐ Old man in a kid ๐๐๐

Lala_Gram ๐ฝ1 year ago
Small boy opolo baba 90 ๐

Richard Samuel1 year ago
Pikin life dey gbezome Una Dey laff

lizbaby1 year ago
Is this content or real? @yapyo_arb

Elena๐||Elena sneakers and shoes (08148078681)1 year ago
If this is how he talks, the parents had better stop it on time. 40-45 75,000

Theceo ๐๏ธ๐๏ธ1 year ago
Confirm agboro from birth ๐

ZEUS โก๏ธ1 year ago
I laugh at everyone that thinks that is a child. lol

$QBX1 year ago
This one na agbalagba na

Gemi9๐ฝ1 year ago
Where dem see this kind pikin ni tori olorun๐คฃ๐คฃ๐คฃ
