Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Baba for just allow him steal ๐๐๐๐
40,997 Aufrufe โข vor 8 Tagen โขvia X (Twitter)
39 Kommentare

That hero is against the owner of the shop nothing u wan tell me ๐

๐คฃ

No worries both of them will pay for their damage ๐คฃ๐คฃ

Fact

Wtf ๐๐๐๐

He go later pay gbese ๐

๐๐๐๐

You see na๐

The beat!ng cef too much ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

U donโt know it is ai ๐คฆโโ๏ธ

Werey don scatter the whole shop ๐๐๐๐

Lol he don spoil pass wetin them wan thief

I say eeee

Omo ๐

Dis 1 don do more harm than the thief oo๐ซข

Atleast if he steal money better pass how hero just destroy goods and properties join ๐. Yeye hero who sent u message ODE๐คฃ๐คฃ

E for kuku allow am oo๐๐๐

Na weytin Yoruba dey call "ba na omo mi ko de inu olomo" ๐คฃ๐คฃ๐

Wetin e mean?

Help me beat my pikin, no mean say the parent dey happy

Person Wei don dey find who to beat since ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

He just destroy the store๐๐

If he still he for take money and run but the hero nah the one wey steal ๐

๐

Now who's gonna pay for the whole damages ๐๐๐

They both gonna be in debt ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Oyibo people store owner go sue am ๐ ๐ญ

Ajeh

๐คฃ๐คฃ

No be small thing oo

D guy is a wrestler ๐

It's AI

Ai na

Dis beating too much ๐๐

Omo

I swear ๐๐

This the kind of AI I like lol
