Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Baba start to dey tight him trouser😂😂😂
55,984 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Person wey watch dis video wey no laugh need to go Synagogue 🤣🤣

I go follow that guy immediately go outside, make he go bale place me I go pass there they go my house 😂

And it’s late here ooo! Una wan make landlady pursue pe ahbi

🤣🤣

😂😂😂😂 I don use laugh wake my neighbourhood.

This is the funniest stuff I’ve seen in weeks

The guy without shirt and camera sha😂if na me I for don say camera Dey somewhere Funny thing is I don’t even understand Yoruba 😂

I didn't understand the language but I got the message 😭😹

Omo, tension don reach trouser 😭😂

I don use laugh enter my neighborhood room and she Dey naked while sleeping 😂❤️

As e de greet me, na him I go don de curse am 😂😂

The man had to tie his trousers well 😂

This shiii video is killing me fr Whala for who no understand Yoruba Ooo 😂💔

This is hilarious 😂😭 Haven’t laugh this hard for a while

🤣🤣🤣 how are they acting it without laughing. I would have spoil the scene try tey 🤣🤣🤣🤣

Landlord don come check if I dey okay with the way I dey laugh in the middle of the night 😂

@Ayodeji72041467 My belle oo😭😭😭

@i_am_neyor @Igvb24687747 😭😂😂😂

The way the guy naka the yash

I go don wound am first before them talk say na prank.

He say oobe 😂😂

God save am say no be coke him dey drink

Obee!!! 😂

Omo I don laugh tire 🤣🤣🤣

12:33am 🤣🤣🤣 How did I get here

That Obee 🤣😂

@Teeniiola I cover my yanch with the blood of Jesus, which kind play be this?🙄

Na the first one wey go do werey for Ina be this abi lol 😂 I like him style

😂😂😂

I don laugh fall yakata

I swear laugh wan wound me Mo wa okay like 8times who else counted it

I just dey hear “ewo ni pattern” 🤣🤣🤣

He tie trouser twice

Pranki werey wo 😂

😂
Похожие видео
Sensitive content
Gay prank. See how baba knotted his trouser 😂😂😂
/\/\|)ee🦁
81,560 просмотров • 7 месяцев назад
Mko never start to dey talk, I don dey laugh 😅😂💔😂
OLUWADAMILARE 🦀🪖
23,120 просмотров • 3 месяцев назад
