Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Baby oku😂😂 which kind background song be this🤣
Комментарии: 35

If he never whine waist that video never complete

Chai This one na prodigal son 😭😂😂

🤣🤣😂

And nah rich man pikin be this?😢

@naijafunnyguy 😂😂😂

This boy ehn 😂😂

Omo😂

Truly he has a unique way of activism😂

Soludo go the wish sey him pull out that night 😂💔

Guy way don Fra

You can't even hate him, that's the annoying part 😭😂

Why the tongue and opening his shirt ? 😭 Make this guy just go turn stripper 😂

Why dem Dey waste money on this Boy? 😂

Na the dance dey make me laugh 😂😂

Baba dey use soon reply all the Nigerian politicians

You suppose don know say na Akara background be that naw abi you no dey hear the tunes? 💔😂

Waste of sperm

Na still happiness cuz this kind madness?

This one is gone O chim

The background song no dey comfort anybody… e dey announce say wahala don arrive. 😂🤣

All mallam with him kettle 😂

Na dis guy sing dis tin 😂😂 ozona for Grammy

God go give you problem wey money no fit solve 😂😂😂

Lol if you know millions this big head dey control

Aka 😂😂😂😂

This guy no really get problem, na free guy

Why do you keep posting this guy? Person don show you say he no dey mentally alright, but you keep advertising Talk true, be like you dey enjoy am

Lol this guy is funny, he's mocking Remi Tinubu 😂😂

This guy 🤣

Shine your light, world dey watch.

This boy Na repercussion to him papa for wetin him popsy dey do us.

😂😂

Anambra State Governor's Son Residing In Abroad

Werey ni Boboyi yi o 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Baby la hot dey give his popsy hot stress. 🤣🤣
