Loading video...
Video Failed to Load
Bag $500k enter kitchen cook semo khe ๐
49 Comments

allah, na private chef things, order 1 pound of 4 different strains, then carry full carton of hqc...1 month i never come out ๐ญ๐ private chef go dey on full retainer

Guy I go dey bed dey place order Allah, I fit order robot wey go dey bath me carry me comot for bed roll my Igbo cos I go first Dey lazy blud ๐

๐๐๐๐ญ

when private chef dey for snap๐

i no trust anybody ๐ญ make dem no poison me for now

Omo u don really see life bdat buh person wey stress make money no suppose stress spend am, u b naija boy nah ๐

na just one last day turning egbon nla ๐ญ๐น

The guy wey talk am never make #500k before ๐๐๐ cause e go first enter eatery

๐ญ๐ญ๐ญ

Elon don cause problem with this feature so ๐ญ๐๐๐

Big wahala ๐ญ

Oti gbe igbo senu laroyi

Symbol of hope gahs show ๐

Werey

Abeg do more video abeg make e be criticisms ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐ I gbadun this one see as you Dey spoil mouth ๐

Omo nah my mouth u dey look ๐ญ๐ญ

The tweet Dey really gba guy ๐

No be lie you chop your name. You ugly wetin no good kaiii!!๐๐คฃ

@tyricksznn This boy, see as your Igbo big Nah Gan Gan be fela 2 ๐๐

No mind ham jare ๐

E funny gan ๐

Why do you guys speak like this๐ญ like itโs funny and all but I donโt understand half the slangs theyโre using in the comments what is hqc ๐ญ and yamski

You don really muzz ๐ญ๐

igbo no go dey your hand keh ๐๐๐

The symbol of hope gahs dey show steadily ๐น

Deep down i want use this video reaction but my two phone nah Samsung

Nah why I wan even change my google pixel cos food don set ๐

Ajeh seh

Omo, nah to order platters of foods oo and better strains. I go first use order satisfy myself before comot for house. After comot for house lowkey, nah to first chop better lifestyle for cotonu and use that way enter Millan and also continue to dey look for more updates.

Semo kor๐๐๐

๐๐๐

He funny gan ๐

Sapa wan kill am, he no know weytin to do with the money

he no real

@_kingsjr Nbl ๐

๐๐๐

Na after pussy I go calm down make plans

Poor man thinking collect $500k and you enter kitchen bobo think say 50k naira

order like 50 private chef no worry money dey๐๐

Dem go cook tire, nah me be latest OBO ๐น

Omoyami this one just dy cap You bag 500k wan cook semo and sleep For where outside dy I go first lodge book spa order the best food Make them help me take away all the pain wey dy my body cos man don too suffer

He wonโt even remember to eat self Walai, e go full for 2 days before e remember say make he eat, be like e no the amount

$500k anything wey I touch na Gold๐๐๐๐ค

I go cook that meal myself cause immediately that money enter my trust issue don increase, make they no poison me abeg๐

Good afternoon Iโm active and following back all accounts

@Fabulous_feran He even wan sleep join, he no know say devil works in mysterious ways

We're not suppose to see you on camera bro!!! Like wtf bro!!!.....you just ruined my day๐

Ahhh God abeg ooo ๐คง๐

Cooking is fun
Related Videos
This one smoke something before e enter kitchen ๐๐
Damiโ Adenuga
257,670 views โข 2 years ago

