Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Everywhere go first blur 😂, con go semo for grǎve 😂😂🤣💔
354,832 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

E be like death dey hungry this one, Why u no spit out the one wey dey ur mouth.

The way i will drink the palmoil ehn, you go think say na wine😂😭

Na here he understand wetin he Dey chop, he first Dey ask questions 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

You say??

Nothing sweet me pass all these gehgeh videos wey dem dey add for the edit 🤣🤣

Werey still dey chop😂😂😂

😂🤣

Long throat....the hilarious part be say the food still dey him mouth and he no vomit am

Red oil dey go well with spaghetti

Pour me water 😂😂😂

Shake well before use.

😂😂 itz gone 😂😂

@FamousJub Omorr see risk 😂😂

Werey still the chop 😂

The girl for let am die idiot.

😂😂

Abeg gehgeh na ideot I swear🤣🤣

Chop life

That's what people like you who cross the boundary deserve. I mean his friend 😂😂😂

Just make sure say you drink that palm oil finish

@grok give me the title of the sound track

Favordo 😂😂

😂🤣😂🤣😂🤣

😂😂

😂😂

The wereyyyy nor even split the one wey dey him mouth oooo

Osalobuaaaaa! Na who do you like this

Geh geh dey really deliver generational memes 🙌🏼

@Norrix_6490 @AyomideAdenowo

The guy really no chop commot for house.. werey still dey chop the one wey dey him mouth

lol

The guy is apparently very hungry.. the food still dey him mouth.. he no even bother spit am... He kukuma use palm oil flush am down 😂😂😂😂

You better quickly dey run go hospital 🤣🤣🤣
