Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
bandit openly made a video them stepping on military camouflage.😭😭
186,675 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

@amazingsam0000 Like camo is a controlled material.. How did this people even get it..

Nigeria military dey only get power to civilians they can’t even face and decide to do the right thing Them be zombie trutru

If na citizen do this them go track am down but as na bandit them go plan well first, Bandit don see the country security system finish e remain to enter barracks.

Soldiers no go see this one nah boys wey wear am for fashion they go Dey harass🤦♂️🤦♂️why they no fit vex enter bush to fight people wey Dey spoil there uniform 💔💔

They knew all our uniforms men are useless and they behave same way as bandits…if not , where do they get the audacity from?

So, soldiers can’t do anything to this but if na someone wear it dem go dey do like God. E no go better for all dis soldiers o.

Na this kind period evrybody suppose know say Nigerian military is useless

if nah one civilian they go don go bundle ham now they no geee go enter bush smh

If it was a civilians you will see their power 🤣🤣

If na me wear camo now army go dey use shoe bulldozed my mouth

see insult oo

Chai

But if na one nigga wear short camo commot e go chop beating wey e no go ever forget for him life

@HQNigerianArmy @OfficialDSSNG if na ordinary citizens do dis thing now una go don bust him or her house baah ? Abeg make una do same to dis guy too I wan check something

@Heis_Duke And this is not AI o hmm..🧐

Cant their location be track with this videos

Nigerian Army where is your pride this shouldn’t be allowed to go unpunished

Are you a kid don’t you know Islam own the zoo military

The same camouflage our soldier Dey use their salary buy….this is the height of the disrespect we own this country 200milion Nigeria or Thousands of bandit

We are cooked in this country 😂😂😂

@justtemi__ Omo

they are planning a huge infiltration and we are just watching

If nah citizen wear am now u go dy see dem dy do boss now go into the bus and fight bandit

But if citizen-try to wear that cloth he or she gonna regret that and other countries no they do that shit USA military love with citizenship wear there clothes not Nigeria

Omoh this country is gone. 🤦😢

Imagine we go wear am military go challenge you now bandit put am for ground una no fit do anything this country is just a bunch of mess

Which see finish pass like this😂😂

This one na see finish

If na Nigeria citizens body dem see camouflage their head go big See watin bandit de do dem no see this ones Failed country Failed government Failed military system

How can Nigerians differentiate between @HQNigerianArmy and Fulani Muslim terrorists? 👀

If na normal citizen them go don trace am

How did they get such large amount of the material??

Wetin make politicians think say them dey safe 🙂

Ai😂😂😂😂😂😂

Omo, if soldiers can act fast against civilians wearing camouflage, why are they waiting for orders to fight bandits?
Ähnliche Videos
Plane sleeping on the carpet and sapphira stepping over her 😭😭😭😭
gio 💋🩸
1,168,125 Aufrufe • vor 1 Jahr
