Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bee 🐝 chase dem commot for field 😂
Комментарии: 10

K.A.Y.O.D.E1 год назад
Nothing you wan tell me. Nah juju be that

Olúwaníṣọlá Moṣerere Ọpẹ́yẹmí1 год назад
Nothing you no go see for Africa 😆

TEMMY ❤️ 🫂🫶1 год назад
Lmao 🤣 Bee want to play match too nah

Moneyman1 год назад
And da guy remembered d old village technique to avoid 🐝

Believe💪1 год назад
If u lie down, u are safe. Bee doesn't come down below knee level . Those people on the ground av the experience before. I had same experience in bauchi, gwala-meji

D'Grammy Boi1 год назад
Nor b juju b this

Egodioranma🌼💐1 год назад
What is even happening in those leagues?? Last time it’s was thunder striking a player to death..

ATUMEYI1 год назад
Na invite them invite this bees 🐝 Walahi nothing you fit tell me 😂😂😂😂😂

CR7 WORLD BRAND LIMITED1 год назад
Wetin be this?😂😂😂

Sir Mikky 💎1 год назад
Person don carry home to win, dem come dey best dem for 90+ and baba wan win 125M. Na to find way make dem say match abandon 😂😂
Похожие видео
0:26
Sensitive content
Oyindamola🙄 Dem don pursue me commot 😭😭😭 Thank God for Batman 🙏
🕷️🕷️LASTSON(SPIDERMAN)
10,863 просмотров • 1 год назад

