Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bee 🐝 chase dem commot for field 😂
10 Kommentare

K.A.Y.O.D.Evor 1 Jahr
Nothing you wan tell me. Nah juju be that

Olúwaníṣọlá Moṣerere Ọpẹ́yẹmívor 1 Jahr
Nothing you no go see for Africa 😆

TEMMY ❤️ 🫂🫶vor 1 Jahr
Lmao 🤣 Bee want to play match too nah

Moneymanvor 1 Jahr
And da guy remembered d old village technique to avoid 🐝

Believe💪vor 1 Jahr
If u lie down, u are safe. Bee doesn't come down below knee level . Those people on the ground av the experience before. I had same experience in bauchi, gwala-meji

D'Grammy Boivor 1 Jahr
Nor b juju b this

Egodioranma🌼💐vor 1 Jahr
What is even happening in those leagues?? Last time it’s was thunder striking a player to death..

ATUMEYIvor 1 Jahr
Na invite them invite this bees 🐝 Walahi nothing you fit tell me 😂😂😂😂😂

CR7 WORLD BRAND LIMITEDvor 1 Jahr
Wetin be this?😂😂😂

Sir Mikky 💎vor 1 Jahr
Person don carry home to win, dem come dey best dem for 90+ and baba wan win 125M. Na to find way make dem say match abandon 😂😂

